|
Odeku (m)
|
haba, as rich and powerful as that man is, and bigB1 is spending all that money, im not ready to sleep for jail, i hear say they have guys on guys there. but we go jam for Naija cha
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
the fight between him and I don dey for long
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
Bhola you be yoruba?
|
|
|
|
|
|
Bhola (f)
|
Guys on guys? That's so funny. No worry, you no go land for jail. Abi, you go re-arrange him face with your fist? And yes, I be proper Yoruba girl. Awon ti won ba fe be (hope I got it right sef) those who no like am, they can jump into the next available ocean. 
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
It seems this your game is interesting, let me visit the site and see what it's all about. Maybe i fit find out why planes dey crash anyhow for naija
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
I be yoruba i no understand all that one u just said, nilla na ibibio woman, why you spell your name like that my cousin na BOLA
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
@ dafman lol you will. trust me 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
chi this man don come add comic to this chat, I don crash like 50 times but im still standing as the north pole. I dey kampe
|
|
|
|
|
|
Bhola (f)
|
Cos it is pronounced Bhola here. There is no way the Oyinbos go fit pronounce my name, the way it is supposed to.
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
Bhola
ki lo shenle?
|
|
|
|
|
|
Bhola (f)
|
Nothing much o. Ok, Ibibio means you are from Calabar abi na Akwa Ibom? My two best friends are from Akwa Ibom and Calabar.
Me, I just love the Afang soup. Anietie girl, God bless her. She makes sure, we get supplied every semester. Chei, I miss my girls o.
So, what are you doing this weekend, Nilla? Me, I am hanging out with the ladies from work. Ladies day. All the works, spa, dinner, picking on guys and ,
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
DAMN I like that party, can i come,
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
nilla for you info i don beat you, im seating at 578
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
@ Bhola, lol your lucky. was very busy this week. actually worked 12 hours on wednesday. so all i want to do is sleeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeep. anyways i'm from akwa ibom and one of my best friends name is also Anietie. Me, I just love the Afang soup.
don't get me hungry now  @ Odeku you sure say you dey talk true?
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
haba you want make i send you screen print, or make i talk HAUSA, man picking no dey lie now. me I want GBEGHERI SOUP, Bhola is that how you spell that?
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
Odeku don't mind me. i'm just kidding 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
nilla dey sleep, me i dey go JAMICAN ME CRAZY
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
@nilla don't like that game can't get a hang of it 
|
|
|
|
|
|
Bhola (f)
|
Gbegiri soup. That's how it is spelt. The party? Please, you aint invited.  How do you want us to go on our men-bashing spree?  I work 12 hrs, 3 days in a week, so I guess I am used to it. Worked 40hrs while taking 22 credit hours. Girl, you no go break. Wetin be your major? Odeku, wetin you dey do for Chi-town? Been there once. Might come visiting again, if he moves there.
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
You need Vision,. and skills,m you got to know how to maneuver, its a great game and fun,. keep trying, lol 
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
I had a secondary school mate called Aniete (a guy), never knew it was unisex. what will your full name be, Annillambong ( just a guess).
that game page didn't open o! what's happening, have you guys crashed all the helicopters!
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
ACTUALly in in KC now, used to live in Chitown, He I see you get that significant other, na where una dey self miss bola? i love me CHITOWN
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
nahhhhhhhhhh the thing is always crashing  my best score is 40 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
Oh boy check your proxy settings or delete your cookies. or maybe your job has a firewall blocking you
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
KEEP trying, I see we go start to eliminate people I am banning you guys from ever flying an aircraft in Nigeria.
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
ikamefa sorry. you will get used to it. dafman my screen name is not even a resemblance to my real name.  Bhola i went on a break, but just one hour. major construction etech.
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
nilla where u dey hope u nova fall asleep oh
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
sometimes it just takes forever to reply. don't know why
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
KEEP trying, I see we go start to eliminate people I am banning you guys from ever flying an aircraft in Nigeria.
who wan fly aircraft ? me? tufiakwa!
|
|
|
|
|
|
Bhola (f)
|
Hmmm, you in KC? As in Kansas City? Ok, Nilla girl, got something to say? Just kidding. Significant other what? Please, no spoil my market jo.  He is one of the many "significants". You catch my drift? Me, I dey for a place wey no dey map sef. I am in North Dakota, but my permanent location is Dallas, TX.
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
lol bhola wetin you wan talk 
|
|
|
|
|
|
lewa (m)
|
Odeku my boy  what's gwan? Hello everyone else 
|
|
|
|
|
|