|
Scorpio (f)
|
@ Odeku,,lol, i no get hidin place ei, i just dey  waz good with u tho? as per ur work, don't worry, i kno u're workin hard for me, i appreciate 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
chineke God so na only working man woman them like. so if i no get bolo so you no go give man pickin time of day because of sexy looks?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
lol, a girl has needs ei(i ain't talkin physical) 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
and a brother has skills to make her shake like bitter leave
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
Odeku, by needs, i meant Financial 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
chi so money speaks eh? emmm, well money can't buy you the kind authentic affection and the singing wey i fit sing for you my sister.
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
is it affection/singin that'll feed me? biko talk better 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
laugh my ass off 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
you and food self, well i go wash your clothes, rub your feet, and even put warm blanket cover you in times of needs. that money thing me I no dey abeg, i no dey go jail, them get guys on guys for American jail
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
uh, i get laundry mart for house, including foot massage that i bought at Zellers n i have an electric comforter. u kno who got those things for me?,,,Money! so watchu trying to say?
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
na which kind person u be self you you rather make i go sidon for jail and u dey spean money yafu yafu outside? i go pray for you my sister, wettin u do for your b day now?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
lol,i'm still ur friend  Lauryn had a little get together for me, it was alot of fun still 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
Cool, well i'm glad u had fun. so how old you be so self?
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
***clears throat***
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
UcheNA why u dey find trouble now? you want send am irish cream?
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Na Ajengule cream fit scorpio 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
Odeku, no mind Uche, na agro dey worry am 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
UCHENA u and this your mouth self you need soap for wash am, abeg no spoil that girl week. i go send you IRISH CREAM from parado
|
|
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
lol, Uche2nna helep me tell am 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
Uchena loam me money now make i take care fir scorpio since u get all the money
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
So u go borrow the money wey u go carry marry wife. Abeg E better make u tell am say u wan marry am on credit.The babe go gree!At least e beta pass the option of her dowry money being borrowed money 
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
Uche2nna where u see ORIGINAL NAIJA OPEKE wey go follow man on credit?
the oly one u go see for that lkind deal na Ajegunle babe
ALL this fine razor blade opeke no go gree
|
|
|
|
|
|
|
|
Odeku (m)
|
na you talk am oh she go use your head for pepper soup 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
Devil punish u this night, shey u hear me? Ozuo
|
|
|
|
|
|
JosBoy4Lif (m)
|
Hey Scorpio can you call me my phone officially died 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
Hey Scorpio can you call me my phone officially died  i called, n it sayz somn about ur cell being turned off. i'll tty 2mwr before work.
|
|
|
|
|
|
goldilocks (f)
|
odeku and uche2nna u guys re hilarious i am not 419 please u guys should tell me how to delete that pic in my profil please help
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
R u not the one that uploaded it 
|
|
|
|
|
|
unit (f)
|
hi guys, quick question odeku would you still marry your girlfriend after a threesome?  or would you go seeking more adventures with other girls? 
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
ha ha ha Odeku we are expecting your answer 
|
|
|
|
|
|