|
khanye (m)
|
Blud. . . .I just Give you double star!! lol. . . . .U getting there sha. . . .do this often and you go become 4star uploader  No qualms  Can i get Ladu ft. Isolate - TintedPlzzzzzzzzzzzzz Y u dey vex 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
Guy . . .trust. . .i don search taya. . . . .Wen i get am sha. . .i go holla. . . .where did you hear the song from??
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
Na ontop radio, the track is hot! No vex say i comot you for CL thanks to Efrebor 
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
lalaboi i beg give me the link to the song you and jassie used for joohh battle . i heard it on radio today i didnt even know it was a song. link lala pls, and i heard pype sing one tight song in yoruba .link pls
|
|
|
|
|
|
DJ REDWOOD
|
NAIJA GBEDU VOL 1 http://www.zshare.net/audio/60133853800a7b07Darey Art Alade ft 2face & Naeto C - Carry Dey go remix Styl plus - if you go Tilla Man & Dolla Billz - Puyanga DJ Neptune ft Shank & YQ - Mr Deejay 2face Idibia - Enter the place DeeBee - Collabo Justina - Omo 2 Sexy Sound Sultan ft 9ice - Aimo Asiko Dbanj - Suddenly Timaya - Yankuluya (Dem mama remix) Faze - Dutty wine 9ice - Party Rider Wande Coal - Bumper to bumper Dbanj - Maje YQ ft Durella - Oshomo Psquare - I like it Stidman ft Isolate Arafada - Binu binu DJ Zeez - 4kasibe Bigiano - Shayo Kelly handsome - Like play like play J martins ft 9ice - Good money Omawunmi - In the music Paul play - Mo sorire. Naija Gbedu megamix vol 2 (26 tracks) http://www.zshare.net/audio/5736575474742b75Banky W - Lagos party Segun Obe ft 9ice - Plenty celebration SauceKid - Monkey Banana Timaya - If to say Bracket - Yori yori Blacktribe ft 2face - You're the one DJ Zeez - My shuma Bracket ft J Martins - Ade Owerri Bracket ft Psquare - No time B-Flow ft Isolate Arafada - Whats meant to be Ilbliss ft Terry G - Aiye po gan (2much space) Mo Hit all stars - Ten Ten Steel - Omoge Shakar El Swagga - Anyhow Komoblastic ft 2face - Jungle Don mature remix Klever Jay - Igboro ti daru Darey Art Alade ft 9ice - style nah style Young Kurt - Temperature riser Justina - Omo too sexy ArtQuake - Alanta 2face - Enter the place Bouqui - Morile M.I - Forever Banky W - Long time.
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
Gbono feli feli instrumental anyone?
Please.
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
Baba Whales, e be like say na de west side of ya town you dey live, becos eferione jus' dey bow down to you!! Ese oh, i dupe! How come no one dey request songs wey I get??? Gbono feli feli instrumental anyone? Please.
Ibikaye, Take Ya Own! D'Banj - Instrumental (Gbona Feli Feli): http://www.aimini.net/view/?fid=jg3XsvuT1HZbUqPrRQ1yMeanwillie, E get one song wey I hear when ma babe dey watch one Naija movie long time ago, I no know who sing de song or the actual title, but the theme of de song na "Who Steal De Meat From De Cooking Pot?"  , Abeg, anyone get dat song? Eko o ni baje oh! Oloyemekun!! I hail oh!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
Baba Whales, e be like say na de west side of ya town you dey live, becos eferione jus' dey bow down to you!! Ese oh, i dupe! How come no one dey request songs wey I get??? Ibikaye, Take Ya Own! D'Banj - Instrumental (Gbona Feli Feli): http://www.aimini.net/view/?fid=jg3XsvuT1HZbUqPrRQ1yMeanwillie, E get one song wey I hear when ma babe dey watch one Naija movie long time ago, I no know who sing de song or the actual title, but the theme of de song na "Who Steal De Meat From De Cooking Pot?"  , Abeg, anyone get dat song? Eko o ni baje oh! Oloyemekun!! I hail oh! Bad guyyy looool Its maleke. . . .who stole the meat. . . . .the song has 3 parts lol/. . . . .so which part? 
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
@DemKay Thanks a bunch! 
|
|
|
|
|
|
|
|
audacious
|
Been looking for this song for a while: Alaadin- Alaadin Mai Gemu Remix Dunno if anyone can help with it. Cheers!
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
Been looking for this song for a while: Alaadin- Alaadin Mai Gemu Remix Dunno if anyone can help with it. Cheers!
alaadin mai gemu . i have it lemme search all the computers in my house.
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
ill bliss n terry g - aye po gon
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Pls i need terry tha rapman's na beans*rmx* pls pls pls pls pls
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
And also ayaya by fadabasi*have requested 4 dis music like 3 times wit no response* why nw?
|
|
|
|
|
|
|
|
Okija_juju (m)
|
HI Y'all Hey Lalaboi Long time bruv. Now I know this thread is all bout music & all, but I was hoping that since you hooked me up with the "fruity loops" software (which worked by the way), maybe you could do your magic and hook me up with a cracked "Command and Conquer Generals". Or maybe you know how I could get it. Thanks all the same, and you and all the other uploaders sure are doing a brilliant job. Y.N.W.A Okija_JujuTM 
|
|
|
|
|
|
whales2950
|
everybody i get lagbaja's 2 new albums so if you want them or a song from it let me know and ill post it up for you.
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
Please this songs are sooooo silly  Da na exactly why I like de song, eferione suppose don know by now say I be regular Aluwe (old skull naija peeps go know wetin I mean by Aluwe  . Thanks for de videos though, bam bam!) Bad guyyy looool Its maleke. . . .who stole the meat. . . . .the song has 3 parts lol/. . . . .so which part?  Fada, na all 3 parts I go need oh (I no even know say na 3 part song b4 sef, more enjoyment for me be dat oh!), but na dowloadable mp3's I need, so I go dey laugh for inside my car as I dey drive go. Been looking for this song for a while: Alaadin- Alaadin Mai Gemu Remix Dunno if anyone can help with it. Cheers!
Audacious, Take Ya Own! Aaladin - Aaladin Mei Gemu " http://www.aimini.net/view/?fid=FjN8zUCQQGDLcFkg98wo" everybody i get lagbaja's 2 new albums so if you want them or a song from it let me know and ill post it up for you.
Whales Baba, upload de song wey u like pass for each album make I see if Lagbaga still get me for bodi. Nothin' do me, meeeen!!!!! Na me still day pass!! Halla!!!!
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
pls i need Like play- kelly handsome excuse me- alaye ft 9ice nkan a se e- lanre skenti
|
|
|
|
|
|
Hoh-Dee (m)
|
pls can sum1 help me wit dis songs
1} no time---bracket
2}cal me boo----konga
3}idi nla---terry G
4}Am in luv---W4
5}judgement---pype
6}my true luv---Kelly handsome
apprc8 y'all uploadin dis song(kudos)
|
|
|
|
|
|
Dotman01 (m)
|
Pls everyone i need a song released last yr by i.d cabassa nd durella wit other guys. I dnt kno d title of d song tanx y'all
|
|
|
|
|
|
|
|
audacious
|
@ DemKay
Thanks but I've already got the Original. Its the remix I'm looking for. So, Anyone with Alaadin- Alaadin Mai Gemu Remix
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Hoh-Dee (m)
|
thxs brah! waitin 4 da rest, thxs a bunch
|
|
|
|
|
|
ayaaa
|
To whales2950I saw what u were sayin about havin lagbaja albums, i wud be glad if u still agree 2 share. Who can i ask all p square albums? I no dey find knock me off by Plantashun boiz do anyone have it? Thank u all very much oh. here's my contact mojuba@live.com
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
To whales2950 I no dey find knock me off by Plantashun boiz do anyone have it?
ayaaa, Take Ya Own! Plantashun Boiz - Knock Me Off: http://www.aimini.net/view/?fid=AvjzLIsx05ScmkCxOsiQPlantashun Boiz - Knock Me Off (Club Mix): http://www.aimini.net/view/?fid=DWBDqoOzqvwXQ6EK6bgGPls everyone i need a song released last yr by i.d cabassa nd durella wit other guys. I dnt kno d title of d song tanx y'all
Dotman01, Take Ya Own! (I hope say na dis song u want sha, otherwise, give us more details), ID Cabasa - In Da Studio Feat Durella: http://www.aimini.net/view/?fid=HMIA9Rre2kzZrzlou3ldpls can sum1 help me wit dis songs 3}idi nla---terry G, 4}Am in luv---W4, 6}my true luv---Kelly handsome
Di Ho, Take Ya Own! W4 - I'm In Love: http://www.aimini.net/view/?fid=CsOcyR5sxO7gp52gTFReTerry G - Idi Nla: http://www.aimini.net/view/?fid=BhZl2LLW01PJjcwBEao6Kelly Hansome - My True Love: http://www.aimini.net/view/?fid=el8o0Rn2VIsXNq3xFgOIBad guyyy looool Its maleke. . . .who stole the meat. . . . .the song has 3 parts lol/. . . . .so which part?  @ Baba Lala, I still need de 3 parts of Maleke (mp3 downloadable), mo gbojusoke oh!!! everybody i get lagbaja's 2 new albums so if you want them or a song from it let me know and ill post it up for you.
@ Whales, how far wit' di 2 lagbaja songs wey I request na? Nna meeeennnn, No miss am fer ya guy oh! Na me we fit do am! (Emi ti mo to bee!)  Dem!
|
|
|
|
|
|
eedrees (m)
|
abeg i nid dampte nd yq-wine your tinkolo
|
|
|
|
|
|
Hoh-Dee (m)
|
@DEMKAY hey! wa shere baba mih, i c yo, thxs brah!
|
|
|
|
|
|
funkybaby (f)
|
pls someone should kindly upload this song. the title is ''collabo''.
i have no idea who sang it but the song is presently ruling the airwaves
|
|
|
|
|
|