|
Hollysmile
|
Some one said it's: People Holding Candle in Nigeria.
But me say: People Holding Condom in Nigeria.
My gal says: Power Has Changed Name.
Wetin be una own?
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
My gal says: Power Has Changed Name.
Wetin be una own?
Nike! 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
your gal is far more intelligent than u
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
Lol . . that gurl is wise 
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
@Sylve, meaning?
@Jeovy, donkey ass is what u are! Ofone! Dat was just for the fun and purpose of dis section. Odoyo!
@Ben, i ain't like u who date cowards as gal frends! I date pple dat will enhance my I.Q.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
buahahahahhahahh
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
buahahahahhahahh
@clemcykul, wetin come dey make u laff, na? Anyways, na de essence of this post. Laff my broda!
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
d only tin i kno is, efcc is under yahoo yahoo boys and dey dnt av materials to catch dem, dig it
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
@Sylve, meaning?
Correct! 
|
|
|
|
|
|
alimat 2 (f)
|
People Holding Condom in Nigeria.
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
 see quarel inside dis room.  nna, ICS.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
no mind the yeye poster
|
|
|
|
|
|
alimat 2 (f)
|
why naa, u toast her she no gree?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
 she no reach levels
|
|
|
|
|
|
alimat 2 (f)
|
aaabaajoor, make u change levels rite now by changing your wordrobe
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
that one na offline message
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol tot twas inline
|
|
|
|
|
|
alimat 2 (f)
|
its miduline
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
u self 
|
|
|
|
|
|
|
|
alimat 2 (f)
|
ok will sent u on/offlines
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
grammatical error pls mozipy
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
no mind the yeye poster
See dis Otondo? Wetin con'sign u. If u no find am funny here, go jail!
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
sharap!! and seat back on ya wheel chair.
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
 hollysmile u be corper?
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
alimat mail me
See urself? Na so u wan take chyke babe? grammatical error pls mozipy
U dey see wetin i dey see? Dynamitic Engrish!
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
na so him dey do, at times na so him go beg babe from apapa to mile 
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
 hollysmile u be corper? Yep! Y u dey ask? sharap!! and seat back on ya wheel chair.
See dis grass-smoking pikin wey dey sell shit! No go wrap shit smoke.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
 wel done boi, you're growing up.
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
 wel done boi, you're growing up. Otule ezi! na so him dey do, at times na so him go beg babe from apapa to mile  I know! Low self esteem dey yank de guy life into pieces. na im type dey disgrace manhood all in the name chykin chix!
|
|
|
|
|
|
Hollysmile
|
@Nich, your phone neva allow u post any post?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
Abeg pay the cyber cafe where you dey
|
|
|
|
|
|