|
Jeovy (m)
|
hope u no be evil
|
|
|
|
|
|
romsky
|
leave archisex dayo alone
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
tell him jo!
|
|
|
|
|
|
romsky
|
i wan sleep make u self try to stand straight
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
its no bizness of mine
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
we all know ya bizness to be barrow pushing
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
shioooor. . .you keep mistaking me for dickele.
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
sure dat was where you began being an apprentice to dickele
|
|
|
|
|
|
romsky
|
present ya evidence
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
dont mind the mealy mouthed punk
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
jeeze  twinny u dey rugged dis days o 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
I wonder wetin she dey take for lunĀ ch
|
|
|
|
|
|
romsky
|
na hunch back frogs
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
dat frog go rugged sha 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
na ya twinny best food be dat
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
give way for the caretaker jor
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
push am fall if him refuse 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
you fit push person wey don ready to die for ya hand?
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
It's part of the fun, Tyty. ya ololumi is doing his job very well.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
wetin I find come online by this time  the whole place is deserted. 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
i dey suspect u, i forget my money here last week, nw i no see d money again
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
I dey work for ya office ni?
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
So na u omilate my ololumi money bah? 
|
|
|
|
|
|