|
Olong (m)
|
Pls,i need help on how to download with my nokia 3110c,using operamini 4.2.the gesture will be highly appreciated.thanks folks
|
|
|
|
|
|
Richardboma (m)
|
C him black face, u won download?ney u dey create new thread,
|
|
|
|
|
|
|
|
TMANA
|
Rechard pls, how do I download operamini 4.2 mod to my phone?
|
|
|
|
|
|
john david (m)
|
Oboy c as u black na because u too lyke free tins na d tin wey make u black lyke dis.free tins dey pourg  :P:P:P
|
|
|
|
|
|
hooged (m)
|
C am newbe,your post neva reach,keep on askin , black boy.(lol) its the chance is slim.its exactly wat dis guy chrisbam told me wen i ask dis questn,go 4 s60 phones is da best im even planin to get one, or anybody wit one to sell in benin here?
|
|
|
|
|
|
patorini (m)
|
now y dis manchie decide put im face here na?
|
|
|
|
|
|
honsule (m)
|
C him black face, u won download?ney u dey create new thread,
lol 
|
|
|
|
|
|
honsule (m)
|
fine boy is not easy. 
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
I don laf tire, una wan make my guy regret of cumin to nairaland oh. but dat face alone is a scary movie. @poster, go d appropriate thread.
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
I don laf tire, una wan make my guy regret of cumin to nairaland oh. but dat face alone is a scary movie. @poster, go d appropriate thread.
|
|
|
|
|
|
aekinscastle
|
oboi u don fuckup u 4 no add your image. dat thin 2 black anyway sha i 4 say make i help but i no know may be na black goat dey request something or higher ape.
|
|
|
|
|
|
|
|
Olong (m)
|
Postn ma pix here was no one's biz,k?al u numb skulls can go 4k your dilapidated selves,k?if u aint gat ideas 4 me,let go of d darn thread.d moderators can damn wel ban me if they fil lik it, so 4k al y'al!am proudly black african.if u'v gat problem wth dt screw u!d provision 4 pix wasn't my darn idea.as 4 bein nu,wel,wot do u knw, naira 4kn land aint d only site in da world.i'v bin around guys.

Dclique (m)
|
Hmm, 'blacky',is that so?
|
|
|
|
|
|
stancozy (m)
|
LOL, you guys no go kill human being with lafter. . @poster, i am very surprise at your pc, it should be on your profile not Thread. .lol. .takia
|
|
|
|
|
|
xaviermill
|
Bros,as i c u,i get hope.U mk me feel say i fine. Lols. Gues u only wnt to skul to learn abuses.Even if dem giv u any code,sm1 else shld help u download cs wit thy face,opera server i believe shall shutdown.Sorry bro,aint no body's fault. Ha ha ha, 
|
|
|
|
|
|
stone07
|
call dis no 08038365303
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
i dey read dis thread wit a very tyt bladder, 'nd e don almost burst. C blacky don vex, wetin self. I nor fit laff. OMG.
|
|
|
|
|
|