|
candylips (m)
|
chip wats up
|
|
|
|
|
|
solargal (f)
|
na for NL i go dey hear different things, @ yemstrad and hbabe ascandylips say, dey cover your eyes i no want make your eye pluck out, abi now,  @ hbabe by the way, heard u have found a guy, how is he?? @ chipmunkey where u run go since
|
|
|
|
|
|
yemstrad (m)
|
U dey pluck eyes? Abi how the thing go take commot for im socket?
|
|
|
|
|
|
nex (m)
|
@hbabe
I need that tight chick ASAP or else I go run back to go Benin O!
@honeric
I first submitted my CV to michelin in 2007. We chatted for a while and things seemed alright but nothing quite panned out cos e be like say the babe dey one very remote location. I bam to handle the chick O! But besides the distance, that babe stubborn O!
@yemistrad
e be like say you know michelin well.
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
@ Solargirl, no vex abeg. Some people just dey hold me from 9 to 6 p.m. I dey snick come online once in a while to check my peeps here. Abi wetin i go do na?
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
@honeric
I first submitted my CV to michelin in 2007. We chatted for a while and things seemed alright but nothing quite panned out cos e be like say the babe dey one very remote location. I bam to handle the chick O! But besides the distance, that babe stubborn O!
e be like say you know michelin well.
Na because say she stubborn, that's why i dey recommend her for you, u no get cure for stubbornness again?
|
|
|
|
|
|
nex (m)
|
@honeric
we're friends on Hi5 and we used to chat a lot on Yahoo Messenger, even the babe yahoo ID sef make me fear.
I sabi cure stubbornness O, but her stronghead wear crown.
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
@honeric
we're friends on Hi5 and we used to chat a lot on Yahoo Messenger, even the babe yahoo ID sef make me fear.
I sabi cure stubbornness O, but her stronghead wear crown.
well, i know that girl, she stubborn die and the kind of mentality wey dey her head na shepe mentality lol, all the same, if her head wear crown, then buy helmet make u self wear 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #776 on: November 06, 2009, 06:00 PM » |
|
lol
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
lol
why you dey laugh? who dey totori you? 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #778 on: November 06, 2009, 06:20 PM » |
|
lol. . .yu be bad bhoi o. Na yu dey totori me o
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
lol. . .yu be bad bhoi o. Na yu dey totori me o
how i dey take totori u guud gurl? 
|
|
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #781 on: November 06, 2009, 06:27 PM » |
|
Yu knw hau yu dey do am nau. . .honerik
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
bad boui
wetin!!! Yu knw hau yu dey do am nau. . .honerik
uhm, ok, i don remember hw i dey do am 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #783 on: November 06, 2009, 06:37 PM » |
|
lol ok
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
lol ok
how your pikin for evil forest?
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #785 on: November 06, 2009, 06:54 PM » |
|
My baby iz doing good. . .she say make i greet yu.
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
My baby iz doing good. . .she say make i greet yu.
good. make una take care
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #787 on: November 06, 2009, 07:00 PM » |
|
Ok thank yu jare
|
|
|
|
|
|
EiXoM (m)
|
u've just found me, all u have to do is shout out at: 08035585674
|
|
|
|
|
|
|
|
Vuitton (m)
|
suckers good nite 
|
|
|
|
|
|
EiXoM (m)
|
patwhizkid na wetin? if u want am shout out: 08035585674. no dey do like say u no know wetin dey.
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
patwhizkid na wetin? if u want am shout out: 08035585674. no dey do like say u no know wetin dey.
See DANGER.
|
|
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
You sef you know, lol 
|
|
|
|
|
|
yemstrad (m)
|
No danger, ride on; i dey your back 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #796 on: November 07, 2009, 02:03 PM » |
|
Some useless and sexual frustrated idiot is looking for my trouble o.
|
|
|
|
|
|
yemstrad (m)
|
Pat, who be that?
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
@ Patz e be like sey you dey vex today o!
|
|
|
|
|
|
solargal (f)
|
@ Patz e be like sey you dey vex today o!
i wonder o, am trying to know who the sexually frustrated idiot is?
|
|
|
|
|
|