|
texas543 (m)
|
Krrush i find that highly insulting.
@ krrush Please delete the post she found insulting @Cheexy Please delete where you quote him too.
|
|
|
|
|
|
Krrush (m)
|
Krrush i find that highly insulting.
In that case I appologise @cheexy.Didn't mean it literally in the least. 
|
|
|
|
|
|
texas543 (m)
|
Just delete it and she will do same too.
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
this reminds me of Dollp1cute and Tmoni - dey almost bury my head last year, me i know dey yan that kind joke again o, Krrush - i just sincerely hope sey cheexy don forgive you 
|
|
|
|
|
|
hbrednic
|
papa tobe,upon all the loot wey you don grab this year  , which kin chart by this time?wifey go vex ooh.
|
|
|
|
|
|
|
|
Krrush (m)
|
Just delete it and she will do same too.
Roger.
|
|
|
|
|
|
|
|
aktopgun (m)
|
papa tobe,upon all the loot wey you don grab this year  , which kin chart by this time?wifey go vex ooh. i wish man, i wish  she don sleep, long day! i just like to dey look charts, i find them so revealing at times u know.
|
|
|
|
|
|
hbrednic
|
Deleted.
god go bless you yanfu yanfu. make money not war, no be me talk am.
|
|
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
on a more serious note o, Sis. me Windy, how you take grab Nigrobe for floor - i really fear you o, was it 03/07 or 03/17?
|
|
|
|
|
|
aktopgun (m)
|
looks like DSR's good results are going to pay off soon, a move in price upwards is coming in the next few days i would suggest @pumice et roughcut, little test for u guys (pls indulge me, not trying to act like say i be anything special, just a game): pls look at the charts for DSR and say why u think i have made my above comment on a possible coming upward movement in price. it is a good learning exercise i think. cheers guys  i'll give u 2 hints: a) its less obviuos on the 1yr chart b) its not in the candles guess u probably know the answer by now.  . lets see p.s this is not a recommendation to buy or sell DSR. it is merely for discussion and analytic purposes 
|
|
|
|
|
|
texas543 (m)
|
She is not online, she would first thing whenever she log-on.
|
|
|
|
|
|
Krrush (m)
|
@Cheexy go forgive,because she's the pioneer Gurulette on our thread.That says she is seasoned,deep,mature,matronly . . . . benevolent,voluminous,fantabulous. . . .
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
I no fit laugh - Krrush you dey try to redeem yourself, na me go help you drag am - i dey play angel advocate for here, 
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
Aktopgun me too i dey look chart for here - see costain still dey defy gravity. But, i no someone if hin talk for here on that stock - gravity must to pull am down. Na who sabi that person? (na my own riddle be that)
|
|
|
|
|
|
hbrednic
|
on a more serious note o, Sis. me Windy, how you take grab Nigrobe for floor - i really fear you o, was it 03/07 or 03/17?
that's why,she is called the HURRICANE,me na both fear and respect.she sabi too much. one day she might become another madam stockexchange,relaxing on ndidi's top seat.(beta for all nairalanders be that)
|
|
|
|
|
|
texas543 (m)
|
@Cheexy go forgive,because she's the pioneer Gurulette on our thread.That says she is seasoned,deep,mature,matronly
. . . . benevolent,voluminous,fantabulous. . . .
I no fit laugh - Krrush you dey try to redeem yourself, na me go help you drag am - i dey play angel advocate for here,  Na wa for the two of you 
|
|
|
|
|
|
aktopgun (m)
|
Aktopgun me too i dey look chart for here - see costain still dey defy gravity. But, i no someone if hin talk for here on that stock - gravity must to pull am down. Na who sabi that person? (na my own riddle be that)
ok savvy, look at the chart for DSR tell me what u think
|
|
|
|
|
|
|
|
loma (m)
|
Shey u see wetin dey happen when yarns too much. Oya all of una go to bed.
When Cheexy said "You are adopted" she was referring to the question of a father and mothe having a child ,who is not u, b4 u come misunderstand am.
However, I must to apologise graphically on your behalf!
|
|
|
|
|
|
hbrednic
|
@KRUSH VOLUMINOUS? I NO DEY OH 
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
ok savvy, look at the chart for DSR tell me what u think
You no sey, i no sabi all those japanese words, but, i see a short run bull in the making for DSR, if confirmed on Tuesday, it might be too late for many to enter, if dem no enter on that day - as they would have a two day window for max. gain, and then price drops due to bonus issue, and then another bull run session, In a nutshell, if you get money you fit put am there - but caveat empty o, but risk seems to be worth it.
|
|
|
|
|
|
|
|
Omoba3 (m)
|
looks like DSR's good results are going to pay off soon, a move in price upwards is coming in the next few days i would suggest @pumice et roughcut, little test for u guys (please indulge me, not trying to act like say i be anything special, just a game): please look at the charts for DSR and say why u think i have made my above comment on a possible coming upward movement in price. it is a good learning exercise i think. cheers guys  i'll give you to hints: a) its less obviuos on the 1yr chart b) its not in the candles guess u probably know the answer by now.  . lets see p.s this is not a recommendation to buy or sell DSR. it is merely for discussion and analytic purposes  Togun: I hail o. Would the ansa have anything to do with the low volume traded and the fact that it closed closer to the high of the day?
|
|
|
|
|
|
aktopgun (m)
|
Togun: I hail o. Would the ansa have anything to do with the low volume traded and the fact that it closed closer to the high of the day?
 :Dwassup. nope
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
Kai - na who fit borrow me moni, this bank shares dey too sweet - Fide, Ubea and Ocea, I am sure the fundals, are just packing, Meanwhile, i no understand that UBA though, Even after Oga Pumping talk, i no gree sell o - i love fundalmentally good stocks too much to risk it for anything else. So i sold Ubn, (and Baba Wanaj0 - never pay my school fees  ) 
|
|
|
|
|
|
Omoba3 (m)
|
TopG: Na u biko! I dey try learn from you as u dey tak interpret. If you go back a few posts I posted some charts which need your learned eye.
|
|
|
|
|
|
aktopgun (m)
|
Kai - na who fit borrow me moni, this bank shares dey too sweet - Fide, Ubea and Ocea, I am sure the fundals, are just packing, Meanwhile, i no understand that UBA though, Even after Oga Pumping talk, i no gree sell o - i love fundalmentally good stocks too much to risk it for anything else. So i sold Ubn, (and Baba Wanaj0 - never pay my school fees  )  u dey dodge my question abi. 
|
|
|
|
|
|
SavvyLanre
|
i don ansa now, to d level wey i sabi
|
|
|
|
|
|
aktopgun (m)
|
@omoba on redstar, i dont like spinning tops at the resistance area jare. it would suggest a reversal of sorts to the uptrend, ie buyers not so sure they want to go any higher with this one. all the other indicators are trending up as u said but i tend to finalise with the candles cuz they have one element other indicators don't, market psychology. of course u know i could be completely wrong 
|
|
|
|
|
|