|
nich (m)
|
abi una dey crase? wetin concern una wetin d guy dey do with im life? see ashawos formin righteous on internet dappssee abeg, anybody don call?  no mind dem o do your thing but no infect your wife sha see u! so now u send the guy wife.  guy, sofri sofri o!
|
|
|
|
|
|
omotundemi (f)
|
well, all am saying is he should do it nicely, this way u dont know who is who and dat is dangerous for your family if u really love them
|
|
|
|
|
|
dominique (f)
|
well, all am saying is he should do it nicely, this way u dont know who is who and dat is dangerous for your family if u really love them
is there any way can you do infidelity "nicely" 
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
is there any way one can do infidelity "nicely"  correct question o jare. the billion dollar question we all know the answer to, but play mr/miss/mrs ignoramus about. God sabi everybody address o.
|
|
|
|
|
|
omotundemi (f)
|
Thre is no way 2do it nicely but then no one is a saint,make una release d man ooo:$
|
|
|
|
|
|
keeptalkin (m)
|
@post how far? you gey any joy from your add? 
|
|
|
|
|
|
kidsam
|
SEE liars castigating the guy, are you all beefing him cos he was bold enough to say it, i bet some of you abusing him gave him a call shioooo. @omotundemi wats up?
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
d bobo needs to be floged
|
|
|
|
|
|
kokonets (m)
|
Make una free d guy, haba he has his life to live abeg  the funniest thing be say gals go still call the guy cos hes a [b]BANKER[/b!!]
|
|
|
|
|
|
|
|
lady_hard (f)
|
^^^ Hooking up is not a big deal! 
|
|
|
|
|
|
Pharoh
|
^^^ Hooking up is not a big deal!  Which hook up?  This one or the other one? 
|
|
|
|
|
|
honeric01 (m)
|
Uhm, well, why not discuss this with your wife? let her know she's not "satisfying" you and if it's her fault, she's going to find a solution to it and if not, she would let you have your way!
|
|
|
|
|
|
lady_hard (f)
|
Which hook up?  This one or the other one?  Not this one!  The other one. 
|
|
|
|
|
|
Pharoh
|
Not this one!  The other one.  Okay let's meet there, am back now from the library 
|
|
|
|
|
|
ekoboy
|
@ poster I'll advice you to concentrate on keeping your job. News going round says banks are laying off. Don't waste the money you have now on playing, invest it.
|
|
|
|
|
|
kokonets (m)
|
Guy, i don show whats the 411 seems u guys are discussin me abi 
|
|
|
|
|
|
Pharoh
|
Guy, i don show whats the 411 seems u guys are discussin me abi  Yeah we dey discuss u but you come late na, but she never show since three days now. Just dey watch that thread if she go come back. 
|
|
|
|
|
|
kokonets (m)
|
Yeah we dey discuss u but you come late na, but she never show since three days now. Just dey watch that thread if she go come back.  LOL!!! e b like say d babe don run ooo
|
|
|
|
|
|