|
oníjògbòn (m)
|
@onijogbon No take am personal now. @mreds, nothing personal here o. i just can't stand stupid people wey no dey open eye or pay attention.
u see wetin i mean below? @oníjògbòn
Wetin dey worry u na, u drink piss or u kiss craze, i kno go fit ask quetion again?? shoooooooo
Were u, do well oh, abi u no get respect for your elder, next time you type that kain rubish again i go run enter u for this nairaland obviously from ya rant, na u drink piss and kiss craze.
nothing wrong in asking question but when you ask question wey plenty people don already answer, then it's a stupid question.
either you too dunce to understand the answer or u no dey pay attention (mind you na recipe for failure be that o).
in ya own case, e be like say na both scenario dey applicable.
@sexybone You commented on the topic without reading well through the forum. Different posters have posted the source but you still claimed it's a baseless story. Na wa o. I guess that irritated onijogbon. Lol
@Genuflect, gbam! u don talk am finish! wo, God go bless u o jare.
|
|
|
|
|
|
SeXyBoNE
|
@mreds, nothing personal here o. i just can't stand stupid people wey no dey open eye or pay attention.
u see wetin i mean below?
obviously from ya rant, na u drink piss and kiss craze.
nothing wrong in asking question but when you ask question wey plenty people don already answer, then it's a stupid question.
either you too dunce to understand the answer or u no dey pay attention (mind you na recipe for failure be that o).
in ya own case, e be like say na both scenario dey applicable.
@Genuflect, gbam! u don talk am finish! wo, God go bless u o jare.
E B LIKE SAY U DEY TRY ME FOR DIS LAND OOO, KNO LET YOUR FINGERS PUT U FOR TROUPBLE O
|
|
|
|
|
|
oníjògbòn (m)
|
E B LIKE SAY U DEY TRY ME FOR DIS LAND OOO, KNO LET YOUR FINGERS PUT U FOR TROUPBLE O
abeg close ya 32 jo! nothing sensible dey comot from am o jare. . .spelling sef na wa.
olodo over hundred!
|
|
|
|
|
|
emmyjolly
|
timi did notin wrong by asking to sit at the front sit bicus he knows who he's dating dat she a thief and also a hull.so he trying to secure a criminal 4rm stelling. 
|
|
|
|
|
|
Elijay
|
Hiya everybody lets not blame our Timaya who really knows what happened in between them, both 0f them are at fault, THATS EMOTIONS FOR YA!!!
|
|
|
|
|
|