|
Abbey_city (f)
|
 lol laugh wan kill m 4hia
|
|
|
|
|
|
romsky
|
Abbey who dey tickle u? 4 Christ sake u r still an adolescent 
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Romsky easy o! That's my Abbey you're talking to 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
romade, u don push d tin to ben abi? crazyboi, no let dem fool u o
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
Abbey who dey tickle u? 4 Christ sake u r still an adolescent  
|
|
|
|
|
|
romsky
|
abeg comot 4 my dormot sure say tyty neva see crazykid new identity
|
|
|
|
|
|
lbotus
|
Rom,Rom. how u dey? i mix u well well 
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Romade I no be kid again; I don grow 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
crazy don grow from boi to man, gud abeg madman, come make we yern now
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
romsky why are u not posting more pixs? 
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
hmmmm
Take it easy o!
|
|
|
|
|
|
romsky
|
tyty will continue Ibo man making Ibon u win jackpot?
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
crazy don grow from boi to man, gud abeg madman, come make we yern now
Ok.
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
madman, i hope say u see my post
romade, seun no gree me post pix o, say no be jpg, but my pix na JPEG, wats d difference
|
|
|
|
|
|
romsky
|
there is no difference now but u can change your file in coreldraw or photoshop if u av d package
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
[color=#770077]abeg comot 4 my dormot
u get dormot?
|
|
|
|
|
|
romsky
|
tyty open d pix wiff microsoft office picture manager, export & save with jpg ble error plenty 4 ya body
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Abbey can we talk.
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
saucekid had no xcuse
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
wanna party?
jump out of thread
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wanna adopt a cutie?
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Sexy you don't have to jump na
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
wanna party?
oya less go dia  Abbey can we talk.
yes oya less talk 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wat a man can do a dog can do errm beta
|
|
|
|
|
|
romsky
|
u dont need to say it i know i am sexy!
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Keep 'em coming bro 
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
Now who is getting confused?
|
|
|
|
|
|
romsky
|
even dogs wear helmet, so whats your excuse in lagos?
|
|
|
|
|
|
romsky
|
who no like better thing?
|
|
|
|
|
|