|
Abbey_city (f)
|
@Rommie's Molue pix  Rommie wat's dis
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
i know say albino no dey see 4 day light
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Talking from your own experience abi?
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
yes she's  Ben com hia nwww!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
romsky
|
Studio i was only broadcasting from your medical file
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
weldone nurse! studio don't ever trust these nurses of nowadays. . .
|
|
|
|
|
|
romsky
|
kip on advising Matron
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
wat pple do for monie! or could it be wat pple do with monie?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
i go lace u slap o! wetin u dey talk hia?
|
|
|
|
|
|
romsky
|
na wrong pix he post 
wetin u still dey do 4 VI?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
na lab rat you dey ask?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
yes na me she dey ask *mcheew* nonsense
romsky, nor mind me i dey ikoyi now 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wetin come b d distance btw Ikoyi & VI?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
clear enter one-way jor. . . no make lastma catch u sha 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
you no sabi lie. . .unlike a true lagosian. lol abj don tire u ni?
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
 i go lace u slap o! wetin u dey talk hia?
na wrong pix he post 
wat pple do for monie! (gettin high to make da beatz & vibez) wat pple do with monie (tush up a studio like that to make betta beatz & vibez, and then get high in it)  kele, e bi like say u get point sha.
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wisdom sold in plastic
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
no baybe! that's pure water 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
say that to the fishes in d ocean
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
sylve. . . shut up! the human race doesn't need u anymore
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
sylve. . . shut up! the human race doesn't need u anymore
A dork is a dork is a dork 
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
a new yorker 
|
|
|
|
|
|
chasy16 (f)
|
funny people 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
chasy ow ya mama ?
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Ben don't talk about my baby gurl like dat, ok?! 
|
|
|
|
|
|
|
|