|
iice (f)
|
Why na me go do the bloody work? 
Ahhh yes the filming. . .money maker 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
See your head like executioner 
Make i sharpen my machete sef 
E gast be quick axing 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
for real . .one quick blow  and we go make the parrrry after? but you sure say it nor fit come back again? 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ahhh e fit come back na. . .
All those scattered membranes don hide for corner 
They will reproduce and combine to form another broken celly 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Permanento 
Even cockroach nor reach 
This one na from beyond the black hole jare 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
we want a bribe, we want a bribe 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
how are you?  be like i wan chop cold oh  i dey suspect you, you were sneezing yesterday near me 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Washing loff 
Na you giff me colds and i giff am back to you 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
erm my own clothes dey behind the wardrode near the basket, nor forget to add dem oh  me???  nor be you go behind zonals come with cold . .and u come dash me , mama say make i nor worry it means i cant do nothing for days  na only sleep, eat and sleep  and na you and ika go do everything
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
What basket? I nor see anything 
Dey dream dia. . .you go still do everything 
Ajemargarine like me 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
I nor see your own derry clothes 
But my own dey for you room 
Some people jolos me. . .they want my ajemargarine status 
I did not hear I dey wash mama's clothes. . .
That leaves you to get the fire wood 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Mama said since i washed her clothes, am off duties for the next week 
Na you dey go collect firewood 
Hehehe, you think say na my own dey kitchen, na your own ooo 
I be ajemargarine ooo, uncle Pako declared it soo oooo 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
yeeeeeeeeeeee  if i jam you for corner today. . eh  mama say make i nor worry sha . .  she gif me big big chingum  not sharing some people dey deceive themself oh
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ah ah. . .jam mama na 
She said i be good girl. . .i wash her clothes 
Hehehe, mama already gave me my chingum 
some people nor gree say they be ajepako ooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ahhh papa no go cane me oo 
Mama, don already tell am, what a good girl i be 
How i wash clothes. . . 
I dey get my extra chingum today ooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
I know na 
But for today i be good girl 
Whose money? 
pesin dey eye my chingum ooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Laydee 
Werrin i dey see? 
Men chasing men? 
Pesin go soon jam sonthin 
|
|
|
|
|
|