|
|
|
iice (f)
|
Abeg i gas rest these cords 
Before voice fail me for concert 
I go get follow boy? I nor wan girl ooo.
The one wey go dey follow me, brush hair and all that 
|
|
|
|
|
|
kok (m)
|
Yes, I don come back! IICE why u leave me go na?
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Leave you? I leave everyone 
Laydee. . .did someone's gut burst or what? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
mee's good sweetie  any inventions today? 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
good loff, good 
No loff. . .too busy cleaning up spittle 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
No yours loff na die 
I no dey clean spittle ooo. . .that na nurse job 
|
|
|
|
|
|
kok (m)
|
So where u come go wey u no tell anybody?
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Behind the sun na 
|
|
|
|
|
|
kok (m)
|
behind the sun? I think say na behind the moon, I find u come there na, ask mukina
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Moon. . .na, i was there last time, this time was behind the sun 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
bla bla black sheep have you any wool? 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
No sir, no sir 
|
|
|
|
|
|
kok (m)
|
muki who be the black sheep?
|
|
|
|
|
|
|
|
kok (m)
|
i know say na nursery rythm, wetin come make u dey recite am for hia?
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|

The more you see, the less you see 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Pay per view 
Money!!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Yes na. . .one touch instanta pulverizing 
Chaii you need to see Mikx 
Pesin dash us jewelry for her rofl she get bejeweled hair clip sef 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
show me pishure na  awwwwww she fit borrow me  i wan use am go jam today 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Yeah you can have her barrette 
I dey take her necklace
I go take am pischure 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
thanks loff  oleeeeeeeeeeeeeeeeee thiefffffffffffffffffffff  if u take am i go tell mama  please na . . i like her though in the profile pic 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
I go just borrow am na  It matches my diamonds anyway 
She fine shey? My babies 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
na just borrow na 
awww as sexci as you 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Abeg i chop berra things than kola nut with my three teeth 
Yeah right You know na 
|
|
|
|
|
|