Na wa for u sef
dreu2fine 
, person say make u help am if u know whether result for the test weh him/she do for owerri don come out. Na him u begin yab am. I believe say u no the meaning of the word
please wey the person use. Second, If u no get any thing to say if some one need help just read and keep your hands still because I dey sure say u no get any good answer for the poor chap. Only to yab am na him dey your mind.
Please try dey helpful to others.