|
romsky
|
tatafos r around now
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
wey dem? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
stainlessk
|
hilarious but dumb aint it but u kno if u wer provoked to beat eh dt reply wld just paralyze u
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
No be you way go collect our groundnut 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
ah, i never meant to, ** digs hand into pocket n brought out N5** oyaa take go buy another one
|
|
|
|
|
|
finemocha (f)
|
the lies some people tell.
|
|
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
to get efissy, like hav got 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
what's all these na?
|
|
|
|
|
|
romsky
|
ask nwa tisha 4 skul
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
nwa tisha wey don become hearing impaired
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
jst lyk Ben 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
exactly right my friend
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
dickk wetin do u?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
does things wey dey worry am on monday don come
|
|
|
|
|
|
PeeJee (m)
|
beg wetin dey happen haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa i dey yarn. una goodmorning
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
does things wey dey worry am on monday don come
eyah! i pity d guy sha! beg wetin dey happen haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa i dey yarn. una goodmorning
na morning u dey 4ur end?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|