|
|
|
Ben-10
|
abeg clear enter gutter
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Na me say make u no dey see well for afternoon? Free me jor
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
LOL!!! Studio e get as e dey do u dis morning abi??
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Im crazy about u jor lol, kidding o
|
|
|
|
|
|
romsky
|
u neva chop enuf liver self
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
greet ya fellow drunks well o
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
see as the guy don vomit full everywhere
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
no underage drinking allowed in dis room.  oya efribodi to im papa house. 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Im crazy about u jor lol, kidding o
Studio u neva see food chop u wan carry babe? 
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
im been dey try assist the owner. 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
@freezy i beg no freez 4hia o!!!!
@studio Craze 4werin??
@Rommie d one wey em chop don xpire
@Sylve na so i c am
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Sylvex who tell u sey i never chop belle? U don forget sey Chief Bode George be my Uncle? Clear jor, Atleast na my name him use sign his next of kin dat is to say all the stuffs him steal while in service are now under my control. Jk Lol
|
|
|
|
|
|
freezy (m)
|
He who drinks, gets drunk He who gets drunk goes to sleep He who goes to sleep does sin He who does not sin, goes to heaven.
So, let us all drink & go to Heaven!
Abeg, who dey around VI, let's go for tonite's guzzling jare.
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Freezy i ain't going with u, am afraid of dat your convertable tortise car 
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
 Good morning ma neighbours!  wey all these peoplez?  so all of una still dey sleep for dormitory? when all your mates don dey parade ground. see dem all: otondos  come on wake up! wake up before . . .
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
come on wake up! wake up before . . . b4 u fainted i guess . , . .
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
bonjour abbey central! ca va?
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
bonjour nich!!! fara va ca? 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
evoir locale 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
na va siriuo nur viro??
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Abbey πώς είναι η μνηστή σου, ελπίζω να το κάνει καλά; 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
Sylve áښڜڦڜښڤڬۑۻẬۻ
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
this is cool
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
lol candy u wanna join??
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Abbey νομίζεις ότι είσαι έξυπνος; 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
lol candy u wanna join??
yes darlin
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
oya na 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
less go dia 
|
|
|
|
|
|