|
|
|
D1KeleVra (m)
|
he's not around 
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
Pari olodo who's talking to you?
|
|
|
|
|
|
|
|
dogice (m)
|
Pari olodo who's talking to you?
lol
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
Na real wah o 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
are u still alive? thot u've bn used for red suya in your part of manchester
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
;d 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
sylve from hades, u the soul reaper?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
he no get liver
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
they don't need liver. . they don't need nothing, however, they just need the drive
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i talk am! sylve u don kill pesin o o o o 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
sylve na killer tei tei 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
all the NL wey dey 'RIP' now na slyve fingerwork. 
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
lysad of course i knw 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
tot u dint know
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
Clem baba!!!! hw fillage?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
amsterdam is not a village!
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
stp lying every1 knws wia u went to already ABULE MU WON LERU 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yeye  take kuli kuli no expose me 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
i no want kuli-kuli jor u want make i dey mess fart 4 inside class-room ni 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Eloo Somborri 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
clear! make i see oncoming traffic jo! 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
traffic police officer on duty.
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ohh not really, jeovy pls try and shave my pc is going into seizures becus of u
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
c dem! 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
when it came to sex, they all ran away.
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
who be that?
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Dikele1 Is that ow dey say welcome in your own language 
|
|
|
|
|
|