Useful Naija Abbreviations

Welcome. Please Login, Register, Or Activate! 
type your username and password to login
Date: November 25, 2009, 05:09 PM
432522 members and 299469 Topics
Latest Member: RoyaccatS
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Music/Radio (Moderators: lalaboi, Shaz)  |  Useful Naija Abbreviations
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Useful Naija Abbreviations  (Read 55 views)
kennbox (m)
Useful Naija Abbreviations
« on: October 01, 2009, 02:18 PM »

My peoples,
E don reach time wey we, as origina Niaja
peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abbreviation for our own exceptional
street lingua.
why?

1. your at work and your chattin, no amount of spyware and things go bother
you, u go still fit yab your boss NS(nothin spoil) whilst u still dey
answer the mugu YB (Yes Boss).

2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will further
foster the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hilariously.

3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
indoctrinating others too.NLT (I shant translate this).It's a hell of Lingua.

So peoples, LGT!

1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy

Culled from a friend,
 The Live8 Concerts  Club Finest Mixtape Vol.1 Out Now! Get On Vol.2,hurry!  Do You Know Any Disc Jockey (dj) Around You Or Are You One?  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 


Sections: Autos/Cars (2) Jobs/Vacancies (2) (3) Career Talk Education General(2) Politics Romance Computers Phones Travel
Sports Fashion Health Religion Celebrities TV/Movies (2) Music/Radio (2) Books Webmasters Programming

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa. See also: Nairalist Classified Ads
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.