|
|
|
edoyad (m)
|
Muki you talk say na sure 3 points for Gunners. Tell whether you know something wey we never hear. 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Na prof tell me oh 
|
|
|
|
|
|
Harry Potter (m)
|
Mukina u must be a sport analyst, i like dat keep it up.but for 2days game Gunners must find every possible means 2 win dis match wit the return of Walcot at least a little change will be added 2 their squad.
|
|
|
|
|
|
chelseabmw (m)
|
I see arsenal winning by 2=0
|
|
|
|
|
|
tayoccu (m)
|
3 more points in the kitty 
|
|
|
|
|
|
azeeza (f)
|
3 point 4 real
IN WENGER WE TRUST
|
|
|
|
|
|
saworoide
|
GOooooooooooooooooooo Gunners.
|
|
|
|
|
|
tayoccu (m)
|
The boys will give AW the perfect anniversary gift, even diaby'll give a sterling performance.
|
|
|
|
|
|
edoyad (m)
|
^^^ CHELSEA BE MY WIFE ? haaaaaaaaaaha !!  LWKM  . NLNGMO(Nairaland nor go kill me o) Wetin una go think of next ? Mk2 you see this guy name ?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tayoccu (m)
|
muki wetin be your prediction for this match?
|
|
|
|
|
|
oluomo 1 (m)
|
^^^ CHELSEA BE MY WIFE ? haaaaaaaaaaha !!  LWKM  . NLNGMO(Nairaland nor go kill me o) Wetin una go think of next ? Mk2 you see this guy name ? na wa o, e b like say him no no say Chelsae na ogogoro name
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
muki wetin be your prediction for this match?
we dey win 
|
|
|
|
|
|
duduspace (m)
|
@edoyad: Maybe he is talkin about Chelsea Clinton or Chelsea from eastenders.
Anyway, na now we go start to get an idea of what Arsene's first 11 really is.
I go for:
Mannone
Sagna Gallas Verminator Clichy
Song
Cesc Diaby
Walcott Arshavin
RVP
|
|
|
|
|
|
tayoccu (m)
|
LMAO @edoyad: Maybe he is talkin about Chelsea Clinton or Chelsea from eastenders.
Anyway, na now we go start to get an idea of what Arsene's first 11 really is.
I go for:
Mannone
Sagna Gallas Verminator Clichy
Song
Cesc Diaby
Walcott roscisky Arshavin
RVP
na chelsea dry gin the guy dey talk
|
|
|
|
|
|
edoyad (m)
|
Baba dudu i gree with 10 of your starting 11 save for Wally. Do you think There's a chance of him starting ? Me no think so. About our Chelsea friend, hope say he will clarify. 
|
|
|
|
|
|
chic2pimp (m)
|
Arsenal 1 Blackburn 2 
|
|
|
|
|
|
slimshay (m)
|
Wally start against blackeye? i sincerely hope not. So they dont send him back for medical internship. He's likely to come on when their legs are tired though. Im guessing it'll be Eboue or bendtner at right side.
|
|
|
|
|
|
tayoccu (m)
|
Arsenal 1 Blackburn 2  chickenshrimp you don carry your district 9 winch come abi?
|
|
|
|
|
|
|
|
duduspace (m)
|
@Slimshay and edoyad
I think yu guys are right, I was looking forward to seeing all that pace unleashed in the final third without having to bother too much about defending but Arsene might be taking things easy with Theo.
|
|
|
|
|
|
mystikal (m)
|
is this game 4 Saturday or Sunday
|
|
|
|
|
|
tkb417 (m)
|
sure 3 pts for Arsenal
|
|
|
|
|
|
rasputinn (m)
|
After all said and done,it'd be 3 points in the bag for The Arsenal
|
|
|
|
|
|
|
|
too_soon
|
mukina2,
The Match will be played on Sunday at 1.30pm and not Saturday.
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
@Muki, wetin happen? Why u come say na 2day be the match?
|
|
|
|
|
|
~Borat~ (m)
|
A win for The Arsenal and a hat trick for FAB4nuff said 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
LOl una forgif me  na mistake 
|
|
|
|
|
|
edoyad (m)
|
honestly 5 hard knocks for this girl's head. Do you know I've been in a match day state of through out the day. Now how can i just switch off and switch on again tomorrow morn. Even worse is this goat head and 3 sweating bottles i have in front of me. What am i to do with them, eh muki ?
|
|
|
|
|
|