|
THE AMAKA (f)
|
oh no! what is happening?  all of you leave me along, abeg. i have my NL husbands already, abeg, alllow me.  my final answer, NO and NO!
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Who wan marry second hand babe like u before?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
with confirmed K-leg.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
see tit repitition.
|
|
|
|
|
|
citizenY (m)
|
what if she has 2 left legs? U go still like am?
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@citizenY. Since the 2 left legs no go close her ABUNA, who cares! I just like her for who she is.
|
|
|
|
|
|
PeeJee (m)
|
ashawoooooooooooooooooooooooooooooo :p
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
hmmmm! sorry dear,  thnx dear 
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
*scoffs* You. . . wey the money? Which connection? Razz pikin like u. . . Sudan never agree for u, u dey make mouth here. . . nor make I vex o! 
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
adjust ya hearin aid jo! old cow! 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Well said my boy. I know sey one day u go make me proud
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
he doesn't even look like Kanu's dog not to talk of Kanu himself.
|
|
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
u mean 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
thanks for helpn out, my pc is always exposing me
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
u mean  Is a lie; he meant " "
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
like say u knw book 
|
|
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
dis rain mess up!
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
How does dat affect the Nairaland husband? abeg use the chat thread.
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
lol una jst dey make m laugh sha @V_3 come make i warm up make tea 4u 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
ok granpa
@abbey no wahala *rings bell*
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
@abbey no wahala *rings bell*
who u dey call?
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
na granpa Ben i dey call. . .make him cum drink pap/tea
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
No b pap na Millo tea & peak-milk  no dnt call grandpa!!! mind u he's gonna messed up dis table 4us let it b jst m & u alone 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@abbey ok. . .i dey w8 for table. .
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
use the chat thread! ewus 
|
|
|
|
|
|