|
dani1luv
|
Guy you dun know my best emoticon 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
for wia?, dats mine jo 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@abbey body dey inside clothe 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
dat's 9ice  Abbey why you dey post error nna!  wetin i do?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
for wia?, dats mine jo  You wan make we start war ontop emoticon 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
no please. . . they are not enough in stock 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
oh really?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
no not really. . . i wan siphon am 
|
|
|
|
|
|
THE AMAKA (f)
|
where is my dani now? lol
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
if he dey crawl self, e go don reach him village
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
where is my dani now? lol
. . . channeling NL funds 
|
|
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
Oya Hands UP!! . . . eyes closed!. . .*brings out ak47* 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
*hissd* thief like U, Come, u see shishi like dis i Nor get
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
*hits by wit d AK 47 on d head*  Oya empty ya pocket. . .abi u no wan pay? 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na only thing wey u sabi be that, see your face like militants own
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
tompolo don enter hia? *exits thread thru air duct*
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
holds on tight to his trousers,**u cant leave me here
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
free me! i get family. . .
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
Oya. . .take off yer pants!!. . .*Points gun @ Clem*. . You *D1*. . .your money or yer  Answer sharp sharp. . .No life lines 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
TAKE!!!! My Credit Card PIN is 3525. . . cash full thia pls lemme go. . . i don't want to die 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
*watches as D1 peez on his pantz*
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
oh my Gawd!!  wat's going on here **rushing out 4rm thread**
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
@venom dis na the only pant wey i get o, if u take it what will i wear??? 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
give am jo! i go borrow u. . . i wan commot for hia
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
wia u wan go?
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
today na amu-robber day! abbey. . .oya off ya skirt b4 i do "accidental discharge" now now!!! 
|
|
|
|
|
|
adebayo201 (m)
|
abeg abeg i kno get money, in short i neve dhop. ok ok my tv yeh my dvd
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
pushes her into a nearby mud*** enjoy your stay there
@ throws knock out into venoms trousers
|
|
|
|
|
|