|
|
|
sylve11
|
. 
|
|
|
|
|
|
busybody20
|
sylve, u sure say u dey ok? 
|
|
|
|
|
|
Turiano (m)
|
A 9ice script.
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
why do u guys like putting one in suspense what is with the emoticons and their heads
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
if u dont know keep calm and learn in silence
|
|
|
|
|
|
|
|
spben (m)
|
Wetin my head do u please stop abusing my head now And abeg is ther a way that i can change my username seems like the name dey backfire
LOLZ not only backfire and the fire is consuming you
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
LOLZ not only backfire and the fire is consuming you
Bla bla bla bla bla whatever this is shity
|
|
|
|
|
|
veravin
|
why u carry your head come meet them. U no go thru some threads b4 blabbing on your 1st kiss. Now spben dey talk, u no fit take am. break your head now. By the way, who give u the head  and how u escape from gate enter this world with that head  .
|
|
|
|
|
|
|
|
veravin
|
srry, i no know wen the shit comout of my mouth. No tell only your daddy, also tell mummy. 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
sylve, u sure say u dey ok?  . . . 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
That's not a thoughtful comment Sylve. . . try again. . . this time, think harder 
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
Oh yeah i will
|
|
|
|
|
|
Dumsy (f)
|
WHY do u guys enjoy yabbing your self.why i even dey put mouth sef.blood is thicker than water. monk*y
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
rokiatu (f)
|
yawn not funny
|
|
|
|
|
|
lordjoe (m)
|
Guy which kain yern bi this na shey we be lyk chicks for here 
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
{sighs} i am tired SYS
|
|
|
|
|
|
DISTINCT89 (m)
|
Hi, guy I like your thread but u ought to have tell the teacher you woo the girl before you do, that you can only be sorry for standing on his chair to kiss the girl,
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
really 
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
abeg where are u guys
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
why u carry your head come meet them. U no go thru some threads b4 blabbing on your 1st kiss. Now spben dey talk, u no fit take am. break your head now. By the way, who give u the head  and how u escape from gate enter this world with that head  . i bet he was never given the head. he stole it. where smuggling no dey? the guy still smuggle head come dis world. im sure the head must have been de-fla-te-able. mister heady reloaded!
|
|
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
haha do i know u before or are we quarelling., or W T F do u think u are doing abusing me or is that a lineage appraisal gosh Mr moderator if u can hear dis please how can i change my user name the thing is backfiring seriously., please
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
haha do i know u before or are we quarelling., or W T F do u think u are doing abusing me or is that a lineage appraisal gosh Mr moderator if u can hear dis please how can i change my user name the thing is backfiring seriously., please
believe me, it was notn personal. i was merely enlightnening my fellow who asked the question. why u carry your head come meet them. U no go thru some threads b4 blabbing on your 1st kiss. Now spben dey talk, u no fit take am. break your head now. By the way, who give u the head  and how u escape from gate enter this world with that head  . but you know the case na mud. better get omo to wash up. ha-ha-ha mister h*
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
I - CANT BELIEVE IT! the Hong Kong 1976 earthquake! so it was u? ", more so the night i was born the world knew something great had hit like the second coming of hitler which is me"mystery unravelled. is that your twin inside the bermudal triangle? somebody gemme a doctar! we gotta run DNA here! 
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Na u hin take dat head resemble na
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
if u're talkg abt my head thn urs is badddddddddd 
|
|
|
|
|
|