Latest Naija Funny Slangs

Welcome. Please Login, Register, Or Activate! 
type your username and password to login
Date: November 25, 2009, 05:07 PM
432521 members and 299469 Topics
Latest Member: Three6Mafia
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Jokes Etc (Moderator: dani1luv)  |  Latest Naija Funny Slangs
Pages: (1) (2) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Latest Naija Funny Slangs  (Read 737 views)
badboym
Latest Naija Funny Slangs
« on: October 11, 2009, 09:21 PM »

Don't know if anyone of you guys on here have heard them or maybe you have but doesn't sound as funny as it is to me.Here are some of them.If you have some please post abeg.


You hear words like,  You don ever see person wey take Alomo Bitters drink Garri? Grin Grin

                                    You don see Ife Herbalist wey get mind go sleep beside Lion ? Grin Grin

                                    You don ever see Carpenter wey take Ewedu stick do Ladder? Grin Grin

studio43 (m)
Re: Who Is D New Moderator?
« #1 on: October 11, 2009, 10:00 PM »

U need serious deliverance. I swear lol
,mama-gee (f)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #2 on: October 11, 2009, 10:28 PM »

I've never heard of those slangs before. Undecided
by.dot
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #3 on: October 12, 2009, 05:22 AM »

studio, for once in your life U no lie Wink
donjon
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #4 on: October 12, 2009, 09:38 AM »

U wan take generator do pendant?

Abi u wan take toothpick pound fufu?

Abi u wan kiri recharge card inside aeroplane?

All funny when said in yoruba
badboym
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #5 on: October 12, 2009, 04:51 PM »

Donjon you sabi the matter and yes na yoruba them take dey talk am wey e dey dey funny well well.


Who wan take ATM card comot money for inside piggy bank

Piggy bank as in KOLO in Yoruba.The kain one wey we dey put coins those days to save money
sweetliet
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #6 on: October 12, 2009, 05:02 PM »

i cant fit shaot!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Abbey_city (f)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #7 on: October 12, 2009, 05:09 PM »

lol dere's one hip-hop music dat dey use all those suff as song. . . . it's damn funny

unlyk . . . .
can u use petrol to fry plaintain !
Can u lap Cow to your fillage!
Can u use acid has bath water!
Can u wear pampers 4 chicken!

E.t.c. . . . jst watch out 4 part 2   Cheesy
aristole (f)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #8 on: October 12, 2009, 05:13 PM »

Chioor.
See Street Girl!!! Lips sealed
oladayo042
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #9 on: October 12, 2009, 06:51 PM »

can you use make-up for cat?
studio43 (m)
Re: Who Is D New Moderator?
« #10 on: October 12, 2009, 08:06 PM »

Can u dress sexy for a black sheep?
Ben-10
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #11 on: October 12, 2009, 08:34 PM »

una don hear when naija slangs dey for inglish. abeg u guys shud come home, please.
badboym
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #12 on: October 12, 2009, 08:53 PM »

That's why it's in pidgin Nigger
tomialph
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #13 on: October 12, 2009, 11:38 PM »

u fit use pepper soup wash yarnsh?
u fit do ablution for express?
u fit take snake do tie?
donjon
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #14 on: October 13, 2009, 02:19 AM »

Omo! Na only rambo fit take snake do tie, na?

studio43 (m)
Re: Who Is D New Moderator?
« #15 on: October 13, 2009, 07:00 AM »

Liar
Ben-10
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #16 on: October 13, 2009, 09:08 AM »

make him try am na  Cheesy
yorke (m)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #17 on: October 13, 2009, 09:35 AM »

Lols.you fit use maclean eat bread, or you fit use moto reach italo, crazy shit.
yorke (m)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #18 on: October 13, 2009, 09:36 AM »

Lols.you fit use maclean eat bread, or you fit use moto reach italo, crazy shit.
Ben-10
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #19 on: October 13, 2009, 09:49 AM »

keep the slangs coming  Cheesy
flexystar (f)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #20 on: October 14, 2009, 07:47 PM »

Quote from: Ben-10 on October 13, 2009, 09:49 AM
keep the slangs coming Cheesy
set your ears very well.
Kunbee
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #21 on: October 15, 2009, 05:54 AM »

Meow Cheesy
aristole (f)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #22 on: October 15, 2009, 01:51 PM »

eh! na war ooo
Stella N (f)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #23 on: October 15, 2009, 01:59 PM »

una well done oooooooooooooo Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
tomialph
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #24 on: October 15, 2009, 01:59 PM »

can u use indomie to tow a trailer?
lordmassac (m)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #25 on: October 15, 2009, 02:17 PM »

U fit do morning prayer for BRT lane?

u fit chop with mad man?

Abi u wan use indomie do death by hanging
Ben-10
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #26 on: October 15, 2009, 02:48 PM »

lol death by hanging for dey sweet wella
OJEZ02
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #27 on: October 15, 2009, 02:56 PM »

bros,u want kill person
studio43 (m)
Re: Who Is D New Moderator?
« #28 on: October 15, 2009, 09:58 PM »

Lol wetin we no go see for hia
lordmassac (m)
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #29 on: October 16, 2009, 09:52 AM »

Who go wan follow mad man chop?

abi u wan use trailer carry weight
badboym
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #30 on: October 16, 2009, 11:43 AM »

Who get mind go try Prison Break for Kiri kiri
donjon
Re: Latest Naija Funny Slangs
« #31 on: October 16, 2009, 09:12 PM »

Abi u wan call crocodile bingo?
 Lady with two black eyes  Apartment for Rent  A Loving Husband  Page 2
Pages: (1) (2) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 


Sections: Autos/Cars (2) Jobs/Vacancies (2) (3) Career Talk Education General(2) Politics Romance Computers Phones Travel
Sports Fashion Health Religion Celebrities TV/Movies (2) Music/Radio (2) Books Webmasters Programming

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa. See also: Nairalist Classified Ads
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.