|
donjon
|
U fit chop 10naira biscuit, beat hulk hogan?
|
|
|
|
|
|
donjon
|
U wan take kuli-kuli do walking stick?
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
U fit use acid do holy water?
|
|
|
|
|
|
i_am_model (m)
|
na wah ooooooo i don give my lyf more dan 1000 times today, yet i still dey sin for nairaland.
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
you fit follow canal go Canada? you fit hawk elubo inside rain? you fit use ewedu stick carry weight? Abi you wan call you mama virgin? you no go fit use relaxer eat bread now you fit shower untop transformer?
keep it coming
|
|
|
|
|
|
jamace (m)
|
U fit use atarodo water wash face?
U fit drink acid instead of fanta?
U fit use acid wash yansh?
|
|
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Chei! All dis pikin don spoil!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
you fit use seun emoticon play games?
|
|
|
|
|
|
lbotus
|
benard,na u sabi 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
lol wetin do ya yeye system before? 
|
|
|
|
|
|
lbotus
|
na u seize the emoticon
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
im less concern
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Magic stick!
Abi u wan form tarzan, ontop skyscraper?
Or u wan take d**k play snookers
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Abi u wan form craze, 4 lasu pickin?
|
|
|
|
|
|