|
Administrator
|
This software is more user friendly and download well without going back to wap browser. Reach me on 08082841616
|
|
|
|
|
|
rhymz (m)
|
At poster, U are a criminal,go to hell and burn wif your sft.
|
|
|
|
|
|
Iykopee (m)
|
Everybody shine your eyes, yahoo yahoo no go finish 4 naija
|
|
|
|
|
|
|
|
agoro2u
|
@all,pls leave ds ebinna guy make he go chop hin sftw wey no get name bt better than opera.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Administrator
|
Pls stop abusing me, do your research too and let whole house feel you.
|
|
|
|
|
|
matos (m)
|
which useless research u do way no get meanig but want 2 use it 2 loot money.guy u dey lie u fit do research na d 1 way person do u dey tap. guys mk una shine your well well 4rm yahoo yahoo n span. ole
|
|
|
|
|
|
Administrator
|
More yabin pls, that is why you always loose out, try to short up for a while and see what you will learn or gain.
|
|
|
|
|
|
Iykopee (m)
|
@administrator the name your of software is>THIS BEAT OPERA AND DOWNLOAD FASTER THAN OPERA< abi no be so? 
|
|
|
|
|
|
Iykopee (m)
|
@administrator, the name of your software is>THIS BEAT OPERA AND DOWNLOAD FASTER THAN OPERA< abi no be so? 
|
|
|
|
|
|
agoro2u
|
@administrator,why cant you clear the air by let us know the name of that software that beats opera so that any body can testify to it. Lol
|
|
|
|
|
|
|
|
puskin
|
K. We've heard U. Next thread please.
|
|
|
|
|
|
tunnex190 (m)
|
Be your brothers' keeper. I think he needs your help. Try give him something
|
|
|
|
|
|
Iykopee (m)
|
@administrator, Just tell us your condition let me know if i can use my influence as a police man to collect #20 from all members of N'land and give it to you.
|
|
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
owo ti yapa be dat
|
|
|
|
|
|
davtech007 (m)
|
Interesting
|
|
|
|
|
|
ndigbo
|
@iykopee. Na soooo. I can no fit shout! @poster, carry your mumu software chop cuz opera mini dey waka wella. Smoke ogogoro. 
|
|
|
|
|
|
|
|
adebayo201 (m)
|
@poster, !f we cant l!ve 2geda, u d!e alone
|
|
|
|
|
|