|
damhadji (m)
|
funny stuff here 1. USA 2. BRITAIN 3. GERMANY 4. RUSSIA
|
|
|
|
|
|
damhadji (m)
|
5. CHINA 6. PAKISTAN 7.INDIA
|
|
|
|
|
|
damhadji (m)
|
8. NIGERIA
LIVE SCENE
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
Naija na the best 
|
|
|
|
|
|
|
|
Spyker
|
Chei, see naija police. If Naija police dey life China own, my people i for join police ooh. See hitech in action.
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
@poster, u select those pics wella 
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Sylvex u be pensionier for nigeria police force?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
the guy na aspiring police na
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
naija police too much
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
Sylvex u be pensionier for nigeria police force?
hehe 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
See as u dey laugh like woman sef mmchewa
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
wetin he be b4, no be woman wrapper?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
studio na woman head gear.
|
|
|
|
|
|
StanP (m)
|
Guy u have got my ribs cracked wit dat Naija police pics. I swear if you see those American Police,u will want to be a Policeman.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
Naija police operate according to their salaries. period! 
|
|
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
would U love to join the NPF 
|
|
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
Nija one is the best as they are doing the work really!What a black-uniformed country
|
|
|
|
|
|
big head (m)
|
As u can see the nigerian police are working than they are paid Stupid police woman trying to kill her self all because of N20
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
they've got kids at home na
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
wetin he be b4, no be woman wrapper?
i'm not 
|
|
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
una sure say no be tyty be the woman police office?
|
|
|
|
|
|
odereghi (m)
|
whether you like it or not, the place God has put you is the best place for you, that is why he said: in all circumstances, give thanks. one thing about Nigerians is that Nigerians believe that nothing good can come out of Nigeria. this believe does not work cos other people's opinion about Nigeria will never become Nigeria's realities but your own opinion about yourself will always become your realities. what am i trying to say? i am saying that, you are wrong in thinking that Nigerian police is the worst among others, but you are 100% correct in thinking that you are the worst among others.
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
@ Poster that was kwl 
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@ poster most of the pictures there are not the regular police uniform of some countries, u only showed us policemen on special task and sway teams, like the US and Germany
|
|
|
|
|
|
mykali
|
@ poster most of the pictures there are not the regular police uniform of some countries, u only showed us policemen on special task and sway teams, like the US and Germany
you don't get the joke. do you?
nice pix sha.
|
|
|
|
|
|
|
|
damhadji (m)
|
you don't get the joke. do you?
nice pix sha.
i dont think he did!!!! 
|
|
|
|
|
|