|
zuuby (m)
|
I love Nigeria No pretense
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
oya comot for road make better pple see where to pass. Local officer like you!
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
him belle too big 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
ok. . . purely useless info. . . but ok 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
una see me as i kit in USA police force
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
why you dey promote the traffic warder?
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Ben no make me laugh abeg. Nor be sey u better pass am sef mmchew
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
OPC like u
why you dey promote the traffic warder?
Ben no make me laugh abeg. Nor be sey u better pass am sef mmchew
security guard like una self deu talk
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Security as in erm FBI and CIA?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
lol who dash monkey banana?
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
help me ask am ooooo you wey you be security for Mr Bigg's
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
I thought as much lol
|
|
|
|
|
|
flexystar (f)
|
u see dat lady no chop before she go operation make una no mistalk wetin una see b/cos na only person wey no chop nai leg no strong for ground.
|
|
|
|
|
|
ajekpaks (m)
|
;d ;d ;d ;d ;d
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
throway your keyboard anf if na cafe ask the attendant to change am for you
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
and if na laptop 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
fling am pass window! @Jeovy-baba, like 15yrs na. where u go since? 
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
him enter reccession
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
oh God, dis place is quite boring
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
How much are we talking about?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
E no fit pass 90Naira? 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Money na money? shuo 
|
|
|
|
|
|