|
xynerio (m)
|
She is 86 not 89. Na you wan face me abi. You mama breast na parachute.
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Children of nowadays sef
|
|
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Nobody can stand me in yabbings.
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
u think so? 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
I dont think so, I know so.
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
Nobody can stand me in yabbings.
is dat y u're happy???
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Xynario u sure? hmm hmm 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@sylve. I am waiting for you to fart you yab out. @Abbey-city. I aint happy, am just motivated.
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Dem sey who play drum for mad man nor better pass am o. I nor get anything wen i fat wan out, ok? 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
 . Ok I wont yab you sylve only if you wont yab me first. I only bite those who step on my tail.
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
with una wowo face like 7days akamu 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
see ya kulikuli head 
|
|
|
|
|
|
Mr blazer (m)
|
 . You people will not kill me. Where the hell is XYNERIO? That guy can challenge 10 people. Well let me yab, @Ben10. You are so fat dat you cannot see your dik.
|
|
|
|
|
|
|
|
Duniverse (m)
|
Una just de tear mouth lik say una get mouth, if al of una c person wen get mouth na go hail
|
|
|
|
|
|
Pweety4me
|
Nobody yab me ooo i am just supervising. . . 
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
Nobody yab me ooo i am just supervising. . .  With your scatter scatter teeth like roasted corn when them take set rabbit trap
|
|
|
|
|
|
Mr blazer (m)
|
@pweety. See your sexy body like Serena Williams 
|
|
|
|
|
|
Marhoski (m)
|
xynero tap that goat for your bed, e say make una go round 3
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
a lot have madded before Xt came!
many madded when he was around!
and yet after he saved the world, these ones are still maddening!!!
somebody bring me a gun!!!!
|
|
|
|
|
|
Marhoski (m)
|
the gun is in your mums fat cunt go search 4 it when next u are licking it
|
|
|
|
|
|
Mr blazer (m)
|
@marhoski. I wish xynerio was here he would have teach you how to yab.
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
man can never be like God even though they try to imitate Him. imagine a man-made monkey saying: the gun is in your mums fat cunt go search 4 it when next u are licking it
what is the adjective "fat" doing with the noun "cunt"? do you think that is sensible? you talk a lot and unnecessarily too, u might however need to check the dictionary for the term "stupid cunt" cos that's what u are.
|
|
|
|
|
|
Marhoski (m)
|
mumu dundy no let english deceive u, with your goat thinkin, thisna naija
|
|
|
|
|
|
Marhoski (m)
|
and mr blaze, go call the toad!
|
|
|
|
|
|
Mr blazer (m)
|
O yea! Very soon you will be his fly.
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
mumu dundy no let english deceive u, with your goat thinkin, thisna naija
it takes one to know one. RED BORORO
|
|
|
|
|
|
Mr blazer (m)
|
@dundy. And in english it means?
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
JAMB 2003 type D question 13. A. red goat from northern naija B. white rabbit C. MARHOSKI in GOAT skin D. none of the above
|
|
|
|
|
|
Mr blazer (m)
|
 . You are still speaking in parable.
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
Ali is a boy. do u have to be told that simbi is a gurl? 
|
|
|
|
|
|