|
dani1luv
|
@ xynerio I bin nor abuse ya moda oh. . ehn ehn if I start na war front btw me and you. .
so take time 
@ gidson oya me and you na See as kelebe dey come out from ya eyes 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Sorry dani. It was a topographical error. My button is faulty.  . Am really sorry.
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Apology accepted 
My guy see as you short like pinokio 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
hmm! hmm!! 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Close ya gutter jare!
@ topic ehm! ehm! ehm!
|
|
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
He tall pass me by mistake @ topic. .
Combining your beauty you nor fyne reach OBJ 
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@ dani u way dey use groundnut oil take rub pomade, use sand-sand take clean yansh as u wowo reach u win beauty contest 4 una village 
|
|
|
|
|
|
busybody20
|
@ dani u way dey use groundnut oil take rub pomade, use sand-sand take clean yansh as u wowo reach u win beauty contest 4 una village  How you take know? Una dey the same village? 
|
|
|
|
|
|
citizenY (m)
|
@ dani!luv
You dey hide behind ya laptop when that ya girl wey get b2 left legs and face like baboon backyard dey find you?
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@ busybody , u really be busy body ooo, with your big belle like akpu station!!
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@dani1. Your mumu carry UEFA CUP.  .
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@dani1luv. Your gal's breast milk is too powdered that each time you wan suck boobie she go dust am for ya face like powder. 
|
|
|
|
|
|
Sharpi
|
I think all of u should save your big hairy asses in the cute basket, and stop acting like you are bin isolated from civilization.
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
haha Only me. .
Ok nor wahala. .
I go deal with all of una one by one
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
[color=#000099]Close ya gutter jare!
hmm! hmm!! 
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
wit your two big ears wey resemble NASA satellite haha Only me. .
Ok nor wahala. .
I go deal with all of una one by one [/wit your two big ears wey resemble NASA satellitequote]
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@Sharpi You wicked so tay Satan made you 3rd in command for hell, you dey report directly to Abacha
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
common engliss you cant spoke
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Oh my! I saw dani's dickk and thought it was my cigarette. 
|
|
|
|
|
|
kabola2009 (m)
|
why all of una no apply sense to what una dey speak sef
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
with all of una tear tear singlet, like agbero handkerchief
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
@dani1. Your mumu carry UEFA CUP.  . cheii
|
|
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
bobbbbbs, see the bundle of wasting talents! why una no go follow AY & basket case compete?
|
|
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
@ dani!luv
You dey hide behind ya laptop when that ya girl wey get b2 left legs and face like baboon backyard dey find you?
See as you dey talk. .
Nor be you introduce that babe wey you say na your ex ni. .
Abeg furthermaths pass mathematics. . .go get a live
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@dani You Fine sotey you win wowo competition for ajegunle vs warri beauty paegent, wit your tear tear shirt like ashewo pillowcase ,-) 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@nich. Your babe dey tuck-in breast and when she wan wash she dey tie am like ladies outer neck.
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
xynerio you dey run ni 
|
|
|
|
|
|