|
gidson12 (m)
|
@dani as u wowo reach monkey call u next-of-kin
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
That why I ave a monkey as a pet! Guy you fall down from 26 storey building na only your pata catch fyre
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
oh boy as u urgly reach when u joined an ugly contest, they tell u ; "Sorry, no professionals 
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
Are you always this stupid or are you making a special effort today 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
C'mmon stop posting ugliness. .
Post reality. . 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@dani. Your bow leg start from yansh.  . That is bow yansh.
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
wit una nyama nyama eye like seven days akamu ,-)
|
|
|
|
|
|
|
|
bandely (m)
|
Your head like Coin!
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@dani. When dem born you, you get genetic problem. You dey cough from yansh, Ezema and acne dey do you for dickk. Well it is inheritance.
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@ xynerio wit your dry face like witch yansh
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@gidson12. See your flat head like plasma tv. Your dull like Johnny Bravo. Stupid like yakko. In short you be cartoon.  .
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@ xynerio, blah, blah ,blah no point see your flat yansh like Mama Tunde frying pan, With your scatter scatter teeth like roasted corn when them take set rabbit trap. with your k-leg like cassava stick 
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Kai, i don miss!
@all as u know book reach, dem dey call u intellectual lilliputian! As una black reach! Una enter house, bulb blow!
|
|
|
|
|
|
donjon
|
@xynerio, as u mumu reach! Na toy gun delete you!
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@xynerio WITH your BIG BELLE LIKE AKPU STATION, WITH your BIG NOSE LIKE OGBUNIKE CAVE, AS U MUMU BIG REACH U STILL DEY WEAR SUPERMAN PANT
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
Dem say make you speak broken you begin bend mouth like tolo tolo nyansh
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@donjon. Your dickk no get cover. That was why you use canter(crown cork) replace am.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
@dani. Your bow leg start from yansh.  . That is bow yansh.  I knew it 
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
@nich. Your babe dey tuck-in breast and when she wan wash she dey tie am like ladies outer neck.
 kai alhaji, u want make i tell efribodi how u take know?
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Hhhmmm wetin person nor go hear from dis minors sef
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@nich. Her breast be like two slippers. @studio. What are you doing here? Come on go and play ten-ten.
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
aluhaaaaaji, u want make i tell efribodi how u take know? hmmmm,
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Wetin! Na the second time you dey tell me say you go tell them how I take know. Look if you no tell them I go tell them myself. Your gf dey tuck-in breast and thats final. If you wan know her pics is everywhere even here on NL. So I am not the only one who knows . BEWARE OF BREAST FLU MY GUY. Flu no dey show for face.  .
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@studio43. You be congis(omo onile). Well according to julius agwu all na handiwork.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
This guy too dey talk  no wonder dem employ you for agbero work.
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
ok i go tell dem. fyi peeps, na im sista. i been go their house one saturday morning (11:30am) after environmental sanitation na im ma eye jam wetin?  d o girl flappers just dey there loosely under the t-shirt. na im i shout! efribodi for their house run come outside. i come ask say wey all the luscious wey i being dey see wey all the other boiz being dey jealous? e been take like 25mins for d paale to explain wetin happen. since then ma peeps, i don kawa like egbon festus of ICB. However, ma guy for here no wan gree. and na because i been promise to square am cash on just opportunity to carry im sista commot. hmmm, na d summary of d tori b dat o.
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@ poster n xynerio
you turd-like ross-perot-loving four eyed conceited smelly-crotched bastard
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@Ben-10
you pinko-commie-sympathizin cow-like up-chuck-inspiring butt-licking scuz-bag
|
|
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
pick from one n use it on your boss
I'll bet he opens the post with that nose!
I don't want you to turn the other cheek - it's just as ugly.
Is that your nose, or are you eating a banana?
The next time you shave, could you stand an inch or two closer to the razor please?
This person is without doubt the worst-dressed sentient being in the known universe.
Can I borrow your face for a few days? My ass is going on holiday.
She's so ugly, when she was a little girl, they had to put a pot roast in their lap so the dog would play with her. What a shame the mutt got carried away! still, the chewed-up look is in this season.
How can you love nature, when it did that to you?
Hey, don't you need a licence to be that ugly?
Every girl has the right to be ugly, but I'm afraid you've abused the privilege.
See, that's what's meant by dark and handsome. When it's dark, he's handsome.
I feel very sorry for you because you are so ugly, but I feel ever sorrier for myself because I have to look at you.
If I had a face like yours, I'd sue my parents libel/
If I were as ugly as he is, I wouldn't say hello to people, I'd say boo!
I've hated your looks from the very start they gave me.
I've seen people like you before - but I had to pay admission!
People clap when they see you , but they clap their hands over their eyes.
Whooey! When he fell out of the ugly tree, boy did he hit every branch on the way down.
You have a face only a mother could love - and even she hates it!
In fact, he has the perfect weapon against muggers - his face!
You're so ugly when you went to the haunted house they offered you a job.
You're so ugly, you almost look like your mother did, before the operation.
Yours is a prima facie case of ugliness. Your body is damned ugly, too.
|
|
|
|
|
|
donjon
|
@xynerio, dem tell me say u mess, three pawpaw burst!
|
|
|
|
|
|