|
donjon
|
@xynerio, dem tell me say u mess, three pawpaw burst!
|
|
|
|
|
|
muyiserra
|
Your girlfriend is too fat that she needs a map to locate her ass  Your girlfriend is too fat that her belt alone could go round the equator. 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Yeah you got that yab from meet the spartan movie isnt it?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
It doesn;t matter  It's ya girlfriend we're talking 'bout,
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@Ben-10.  . Well if that be the case, you boobs is bigger that your girlfriend's.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
na me you dey talk to?  you wey ya head big pass blackboard 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
oh my God!!!!! i don miss make i talk my own @poster u enter market all d Tomatoes begin cough  u wan enta plan u dey ask wia u go off your shoe put b4 u enter  u sidon on-top maggi cube your leg no reach ground 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
U cant even spell *plan* lol
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@studio. All join whether plane or plan. She is using phonetic. You enter okada they ask for sit belt.
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Helmet u meant. And i ask cuz im civilized and a safety officer unlike u wey na
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Shatap! Sit belt no change your stupidity. You wey dey use two helmet cos your ogo na two. Left and right ogo. 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Shut da 4uck up and mind your business, biffer
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@studio. I thought this was suppose to be a yabbing zone. So why are you angry. Have you ran out of yab? Kpe le o.
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
U and who dey yarb? Clear make i pass
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
I thought it was a peaceful war
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Peaceful war? Lol. Ok if that is the case. I shall strike first.
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
U cant even spell *plan* lol
has educative as Wole shokinya is, He make mistakes nt to talk of your lecturers!!!! talk less of u **hissed** Broda sule!!!!!!  @studio. All join whether plane or plan. She is using phonetic. You enter okada they ask for sit belt.
thnx o jare!!! na dat letter E dey hungry am
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@Abbey-city. If the pant disturb you again just tell me and I go fumigate am with Mortein.
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@studio43. You dey use your erected dik turn Eba.
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
LMAO!!!! Studio don suffer  @Abbey-city. If the pant disturb you again just tell me and I go fumigate am with Mortein.  u mean dat your torn pant 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Studio is the pant. You misunderstood me. I need an apology.
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Studio is the pant. You misunderstood me. I need an apology.
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Studio is the pant. You misunderstood me. I need an apology.
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
uhmmmm! 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
Apology accepted and sylve why are you uhmming?
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
Studio is the pant. You misunderstood me. I need an apology.
apologies for wat is this forum not suppose to be for insult and yabbing
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@Abbey_city wat if that your craw-craw infested pant really need to be fumigated with Mortein, becos if u throw am inside river all the fishes go die 
|
|
|
|
|
|
xynerio (m)
|
@Gidson12. It is too late punk, I have already accepted the apology.
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
@Gidson12. It is too late punk, I have already accepted the apology.
you 4 tell me say u wan almost cry 4 wetin she yab u, u no dey shame, with your wide wide smelling mouth like 89 year old mama virgina
|
|
|
|
|
|
gidson12 (m)
|
wit una nyama nyama eye like seven days akamu ,-)
|
|
|
|
|
|