|
ofokasibe
|
its coded tunes kayenka kayefi again , if u think u heard monimo eva and kayenka kayefi in underated and u think u have heard something , i am glad to tell una say una never hear am, una go soon hear am ladies and gentlemen nairaland boys and girls i present kayenka kayefi again with street credibility remix . watch this space. @LALABOI ABI U DEY SLEEP NI? OYA WAKE UP O KAYEFI IS HERE AGAIN 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
O boy. . . .na u hear the track oh!. . . where you hear am from?
|
|
|
|
|
|
badman (m)
|
na wa o! u present kayenka kayeti with no link
still watchin the space
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
If na another pesin do this one. . .Ofoka go don finish am!. . . Na you put thread here with no link now!. . lol. . ./
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
sharap dia, its on cabasa album just like underated , i wont upload it now until the album sell well well. go and grab your copy now.ogbono fellie fellie.  for real its on cabasa album.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
sharap dia, its on cabasa album just like underated , i wont upload it now until the album sell well well. go and grab your copy now.ogbono fellie fellie.  for real its on cabasa album. Dude. . . .are you ok?. . .theirs no originality remix on cabasa album. . . Am starring at it now
|
|
|
|
|
|
djmellowshe
|
There is street credibility remix on id cabasa album by kayefi and seriki, but is not written as street credibity on album cover rather than SKIT. Therefore don't argue blindly what u don't know. I dey feel u Ofokasibe, don't mind them, Free me now,

I dont Have the album cover. . . . I cnt get albums with covers. . .i bought it off the internet( fusiongreen) and there is no street credibility remix there. . !. . . not that am arguing blindly! Its what i saw there. . . .
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
@ poster paste link and stop all this rubbish!!!
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
There is street credibility remix on id cabasa album by kayefi and seriki, but is not written as street credibity on album cover rather than SKIT. Therefore don't argue blindly what u don't know. I dey feel u Ofokasibe, don't mind them, Free me now,
@dj marsh mellow, washere baba mi , na dj wey get the album ORIGINAL dey tell una direct, lalaboi and kanakana khanye still dey argue and doubt all about nairaland .jobless boys , kayekan kayefi , eeeetigbon kan kan . @lalaboi lala u bought it from fusion green abi , who told u fusion green is official, ?? i thot they said fusion green is a pirate site , see how they rubbish fgreen on notjustok , abi una nor dey hear, see as he dey argue blindly.like mice. fusion green don catch u mungun!  @khnaye will u shut your long trap when ofoka is spewing like sauron,.hahhaha. funran e ni brain manyi FREE ME NOW !
|
|
|
|
|
|
cherisa
|
@lalaboi why dont u buy the skit and listen? am sure it is a skit. pls if u find it upload it for me i beg.
@ mr ofokasibe na wa 4 u o. so u cant upload it for us too abi? me and you are now fighting
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
i no say u no get the song 
|
|
|
|
|
|
frijos (m)
|
@lalaboi why dont u buy the skit and listen? am sure it is a skit. pls if u find it upload it for me i beg.
@ mr ofokasibe na wa 4 u o. so u cant upload it for us too abi? me and you are now fighting
U R NOW FIGHTING because U WON'T GET FREE SONG? AWUF DEY RUN BELLE O! 
|
|
|
|
|
|
cherisa
|
i just heard the song on top radio now, kayefi did the whole remix , then one male rapper rapped on verse 2 , i think that is d guy they call seriki . kayefi murdered it i beg. pls someone upload 4 us.
|
|
|
|
|
|