|
lady_hard (f)
|
Cridbak baby! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
hey honie, ow r yu doing? :-*missd ya loadz
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
crid. i dey online for fb
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
na today? no be mouth dem dey take do am now, gba ooo
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
Ok, il be with yu in a few, 
|
|
|
|
|
|
posakosa (m)
|
omo forget that one, the girl na old news.  na muffins i wan toast.
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
that girl wey dey beg seun like begger everywheere
|
|
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
As for me sha, I'm only a Phone call away. I even get Brand new Kia for Dash sef,  @ pakosa, dats a losers attitude. Live Crid make him dey spend him money make i dey do the thing.
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
lol. chip baba
|
|
|
|
|
|
lady_hard (f)
|
Please y'all leave my Cridbak alone! we like eachother and that's all the matters.
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
lady_hard post your pix pls
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
YES, una don hear?, my love, they are just hoping they cud be as lucky as i am, dont mind dem jare, come lets continue where we stopped.
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
I hail o!!!
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
On the second thought, I wuld leave her for Coz na my guy, ya'll know, the spirit of sportsmanship. Maybe i'll go for Abbey, she's kinda cute.
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
candy why yu want make she post her picture? yu know she wudnt do that, abi ladyhard mi?
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
On the second thought, I wuld leave her for Coz na my guy, ya'll know, the spirit of sportsmanship. Maybe i'll go for Abbey, she's kinda cute.
yu have to think abt abbey again, cos na candy get abbey ooo, and candy na yur guy too 
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
haha! lol Let her speak for herself.
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
ngbo abbey. tell us oo, wu get yu?
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
Am Candy's God's own 
|
|
|
|
|
|
lady_hard (f)
|
Cridbak sweetheart 
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
my dear, why are yu doing dis to me now?
|
|
|
|
|
|
evil666 (m)
|
On the second thought, I wuld leave her for Coz na my guy, ya'll know, the spirit of sportsmanship. Maybe i'll go for Abbey, she's kinda cute.
Its Abbey now abi, no more hbabe, na so u go dey move from one to anoda, u no go ever see pant! mugu
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
hey man, no one talks to my frend like that, watch it 
|
|
|
|
|
|
evil666 (m)
|
hey man, no one talks to my frend like that, watch it  watch what? who is chip monkey. u are proud to even call such tin your friend!
|
|
|
|
|
|
cridbak (m)
|
well, he is my frend and nth yu can do abt it.
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
whats the matter
|
|
|
|
|
|
chipmunkey (m)
|
Haha! no time.
|
|
|
|
|
|
|
|