|
D1KeleVra (m)
|
eh! no. . . bu if u feel so strongly about it from experience
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
wen he pounces on u from behind bah
is he gay? 
|
|
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
Stay there dey ask.He don reach your back
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
if A is for Apple thn wat is B 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
buttie 
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
could ladies be buttlers?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
A for Asswipe 
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
@ Abbey
B is for Bla!Bla!!Bla!!!
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
. . . and A is for Aristo 
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
Na for dia we go see u
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
Shattap! Agbero
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
Dont jeopardise my political ambition with your false allegation jor
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
Were u nt seen fighting wit a conductor over N50 @ikeja?
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
brother. . . that was sylvester, studio was in somolu fighting for N35 
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
Maybe the person wey una see only re-semble me, nonsense
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
Na who lie pass U For here
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
Na im apprentice jor!Im dey Oyingbo dey do the begging.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
o is for orgasm d is for d!ck c is for condom  i try jare 
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
aristo hope nyt market dey move well
|
|
|
|
|
|
lbotus
|
yes oo, e dey move well well.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
how e no go move, afterall na for night winch dey do shopping
|
|
|
|
|
|
romsky
|
and abiku like u go branch there
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u no well 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
takes 1 to know anoda sweetie
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
o is for orgasm d is for d!ck c is for condom u mean blom blom?  i try jare  u won't change. . . those that refuse to change are goats. . . and your a he-goat
|
|
|
|
|
|
lbotus
|
kele , wat's the marra?
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
he needs to use the toilet. come out asap
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
It's a lie oooo! My stomach is fine jo!
|
|
|
|
|
|
|
|