|
DON FASZY (m)
|
A woman is in a terrible accident, and she needs to recieve a brain transplant. The doctor tells her, "Well, a man's brain costs $900,000 dollars and a woman's costs $100,000." She is extremely offended and asks why. The doctor smiles and says, "That's not sexism, it's standard pricing procedure. We have to mark the women's brains down because they've been used."
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
Waiting for others peeps comments.ok!
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
Waiting for others peeps comments.ok!
@aristole (f) u are all over my post? wetin i do u na, talk your mind,
|
|
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
so na inside brief case u wan follow commot from naija? lol
|
|
|
|
|
|
flexystar (f)
|
lol u better put your head inside sharp sharp make dem no catch u if dem catch u na visa u go take comot.
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
tell d olodo e o jare
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
aristole where r u, i wan enter dis computer wit bottle take break your dullhead
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
@ OP, nna, are u suggesting that the male folks dont use their brains?
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
Hmn 
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
emmm, wetin dey smell?
|
|
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
"watch dem as dey break each odas heads"
|
|
|
|
|
|
Dumsy (f)
|
you dey mind dem :-x
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
i cant fit shaoooooot
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
close that gutter
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
d one above me???
|
|
|
|
|
|
petershola (m)
|
d confirmed truth,though its bitter.TESTED AND TRUSTED
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
d confirmed truth though brain is bitter.TESTED AND TRUSTED
seh the guy don taste human brain said true its bitter
|
|
|
|
|
|
petershola (m)
|
dat woman brain dey bitter my friend ,u neva taste am b4.den wait
|
|
|
|
|
|
|
|
muffins (f)
|
Am I not supposed to be laughing? 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Te hehe kolo
|
|
|
|
|
|
romsky
|
Don ow many % of your brain hasd been utilized even once
|
|
|
|
|
|
|
|