|
graciella (f)
|
A text message came with a code, referring me to www.independentdraw.com to confirm my one million naira for the independent day draw, which i never played. the message sender was from "MTN" Una don see am?
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Moved to Phones Section 
|
|
|
|
|
|
agoro2u
|
No mind am o,just ignore d msg cos dey b 419 wit fake website & fake txt msg even if U visit d site dem go request for your ATM card details & if U supply it,mehn your acct go drain
|
|
|
|
|
|
eunisam (m)
|
I can customize my sms as well to any name u want.just visit www.50kobo.com and registere then u have 2 free sms everyday.
|
|
|
|
|
|
graciella (f)
|
the site no dey open sef, a don try am 2wice
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
hehehehehehehe 
|
|
|
|
|
|
i-Guru (m)
|
E be lik say u want make your acct run down, a bi. U stil dey try the site, wel they say "a word is enough 4 the wisdom"
|
|
|
|
|
|
|
|
tunnex190 (m)
|
Scamming is everywhere
|
|
|
|
|
|
|
|
gemsand (m)
|
Be wary of any text messages or calls that draw your attention to any promo or prize you were not involved. They are all scamms
|
|
|
|
|
|
babybos (m)
|
the current one's are from yahoo and gmail that you won gbp to the tune of 200,000.00 in their lottery draws. na lie.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Our Office Driver got a message dat he won a 29" T.V set and #29,000 - Holy Crap! 
|
|
|
|
|
|
iniguy (m)
|
So what is he waiting for? tell him to hurry up and claim the prize while stock lasts 
|
|
|
|
|
|
donjon
|
*yawns* stale yarns!
|
|
|
|
|
|