|
DON FASZY (m)
|
BABA IYABO RESULT REVIEW TO PUBLIC
HIS CV IS READILY AVAILABLE IF U WISH
|
|
|
|
|
|
odereghi (m)
|
poster, you do not have regards for your leaders it is unfortunate that you lack civilization!
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@odereghi
MAKE GOD BLEND your HAND WHERE U DEY, I 4 SLAP U SEF,
|
|
|
|
|
|
romsky
|
leave d militant alone o
|
|
|
|
|
|
Undispu3rd (m)
|
BABA IYABO RESULT REVIEW TO PUBLIC
HIS CV IS READILY AVAILABLE IF U WISH
wHAT A FINE RESULT.Me think say im repeat too,What about that one. LOL
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@Kunbee
this is not old, where is urs
Kunbee's so fat, she has the only car in town with stretch marks.
kunbee so ugly, the robbers gave her their masks to wear.
|
|
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
i dey joke, abeg no cry again n dont ever call me begging 4 forgiveness
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
baba iyabo bribe you make you no post him repeat result?
|
|
|
|
|
|
donsponky (m)
|
see you, you dey display una past prisident result for air. what about your own result, if you display am here every body go open mouth down 
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@donsponky
RUN COMOT 4 D BENCH, RUBBISH SMALL BOY
|
|
|
|
|
|
bussyodu
|
U must be a yahoo boy.
|
|
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@bussyodu
WHO R U REFERING TO
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
very funny abeg
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
Oga Fasasi Not you but the poster. 
|
|
|
|
|
|
Redfox (m)
|
baba na correct olodo oo
|
|
|
|
|
|