|
nich (m)
|
Nich sharap! u don wash those plates wen i take eat?  he still dey wash my pants
oga & madam abeg make una no fight! doctor go soon come give una una medicine. singing: . . . busybodie eeeeee . . .
|
|
|
|
|
|
donsponky (m)
|
how come u cant sleep???
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
no mind me o jare. 'was just following instructions by answering with the seemingly-most suitable post by others (copy & paste) tyty, no ves o.
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
i no vex now, i no say u don carry ladies put for your syd 
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
haba baby! singing: . . . u & i can live as one; u & i can live as one . . .
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
stop looking at me. . . i'm not your 'baby' 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
But u look like his girlfriend Tawa na
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
stop checkin out my ass freakin'bat! i'm a dude 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
opatikpotiko toyotoyo wake up! ojukpokorooooo wake up! bros J don wake u. go and SEE no more. 
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
eh! bros J. . . if to say u fit turn this water to sekpe, make man high Guy relax, na evening I dey do that kin miracle funny stuff
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Pregnancy can never be hidden, Dickele and shekpe best of friends
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
what is wrong with u? 
|
|
|
|
|
|
Dunddy (m)
|
studioooooooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Na so we see am o jare
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
studio, wats wit dis your "my wow experience" your carrying about?
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Lol lets leave dat for another day
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
Stuuuuudio, i know wat u did last summer! kele, oya drop dat bread! tyty, how market?  good morning my peoplez! happie nu month.
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
No expose me jor lol
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
which bread this one dey talk about. . . abeg free my belt jo!
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
aluhaaaaji! haaaa!
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
wetin dey do these two babalawos?
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
Like say u no be their customer
|
|
|
|
|
|