Origina Niaja People

Welcome. Please Login, Register, Or Activate! 
type your username and password to login
Date: November 25, 2009, 11:53 AM
432316 members and 299290 Topics
Latest Member: S-square4u
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Jokes Etc (Moderator: dani1luv)  |  Origina Niaja People
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Origina Niaja People  (Read 216 views)
ehie007 (m)
Origina Niaja People
« on: October 20, 2009, 09:57 AM »

E don reach time wey we, as origina Niaja people go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abbreviation for our own exceptional street lingua.


So peoples, LGT!


1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 WD - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. O2s - omo 2 sexy
51. UCW- U chop winch
52. WDB – Who dem be?
53. HEDDU – how e dey do you?
54. MIHW – Make I Hear Word
55. UFMH – U fall my hand.

Shocked Cool Tongue
chipmunkey (m)
Re: Origina Niaja People
« #1 on: October 20, 2009, 10:29 AM »

wow!  Shocked Thats a long list you've got.
Ben-10
Re: Origina Niaja People
« #2 on: October 20, 2009, 10:48 AM »

Ctrl A, Ctrl C and Ctrl V + remix
flexystar (f)
Re: Origina Niaja People
« #3 on: October 22, 2009, 06:39 PM »

dis na original photocopy i no go doubt if another fake photocopy dey come for road sef@ poster, u na counterfeit better still a pirate while captain pomade na original, full stop i no know whether coma dey dis one if e dey make una tell me.
sylve11
Re: Origina Niaja People
« #4 on: October 22, 2009, 06:56 PM »

@poster,
y u dey copy captain stuff na? Sad Cool
D1KeleVra (m)
Re: Origina Niaja People
« #5 on: October 22, 2009, 08:58 PM »

Quote from: Ben-10 on October 20, 2009, 10:48 AM
Ctrl A, Ctrl C and Ctrl V + remix

Shattap! Grin i luv silencing peeps
tytylayor
Re: Origina Niaja People
« #6 on: October 23, 2009, 07:18 AM »

how many times dem wan post dis tin for nairaland sef? Huh
bashy_demy
Re: Origina Niaja People
« #7 on: October 23, 2009, 11:26 AM »

WBUNO=wetin be una own
 What Will You Do To This?  Trapped On The Island  Real Man Test   Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 


Sections: Autos/Cars (2) Jobs/Vacancies (2) (3) Career Talk Education General(2) Politics Romance Computers Phones Travel
Sports Fashion Health Religion Celebrities TV/Movies (2) Music/Radio (2) Books Webmasters Programming

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa. See also: Nairalist Classified Ads
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.