|
studio43 (m)
|
Went clubbing somewhere at island with a sweet friend my fone rang so i step out to receive the call, done receiving and was heading back to my sit before a sweet chick stopped and ask if i saw a guy wearing a white top dat passed beside me while i was receiving the call and i ask any problem? She said the guy do me finish and no pay. And i was like excuse me, Do u wetin and no pay? She said the guy fu*k me and escaped. I was like wow, for this economy crisis. All through our conversation i no comot eye for her breast and she's naturaly endowned at the back too and if not that i came with a chick i for carry the babe go sample ontop my burnet dat night Lol WoW!
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
This is not Studio 
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
Studio shame noh catch u, wetin u go do for ashewo hotel?
This is suppose to be joke section, WTF are you talking about???
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
you never take e-slap before  studio say him see breast for the first time, u no even happy for am.
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo oooooooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Wafi, I think sey u don civilised enough to know the difference between ashewo hotel and a night club. Mugu
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Studio, like gbenges! 
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
Studio wo we ekpa
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
who be ril guy?
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
MOved 2 Romance Section
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
Only studio can have such experiences 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
MOVED BAK TO JOKES SECTION 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Moved again to Romance section
ashawo studio
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
spoil spoil studio
|
|
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
combine both section together what do you get
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
u get spoil spoil
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
delete make i see road jare
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
with dat your one eye even if i clear, road u see not
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
sweetliet 1 2 
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
oya clear! you don talk ya own.
|
|
|
|
|
|
veravin
|
watin!!!  who no get feelings for here make em talk.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
you get feelings? you wey no fit spell feeling 
|
|
|
|
|
|
lama41
|
Hello Dear One,My name is Marcelin Edward,I just saw your profile via internet and I would like to partner with you on investments, I do have ($6.500,000 US DOLLARS), which my late father deposited in the bank and I would love to invest in real estate and other lucrative businesses in your country, but does not know anybody in your country hence this medium. If you would be interested to assist me with this venture please, do get back to me as soon as possible via email for more details ( marcelin100edward@yahoo.com.hk)Waiting for your reply Sincerely Marcelin Edward (+22545894137)
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
d guy tink say na magaz dey here
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
na studio name the guy see, before him enter hia.
|
|
|
|
|
|