|
zansquare (m)
|
Heeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeen 4 me o she is d best
|
|
|
|
|
|
flexystar (f)
|
black abi na dark is beuty.
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
wetin Uche Jombo dey feel like now? 
|
|
|
|
|
|
|
|
flexystar (f)
|
wetin Uche Jombo dey feel like now?  Bad pikin see ya mouth so na person breast u won suck so I no blame u wat d eyes sees it reports to d brain. if i dey lie why u no feel d sensation of sulking d rest b/cos wetin i see no be kiss.
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
None jo! why u dey try terrorize me with these pishures na? You dey interrogate us? The second girl win sha 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
ini edo suck person blood?
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
@ topic, best with respect to wetin? singing: . . . if u are what u say u are . . . a superstar . . . then have no fear . . . 
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
ini edo suck person blood?
how you take know have you try that B4?
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
bash, u no see as d mouth red, abi u blind like studio?
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
i prefer d first babe
|
|
|
|
|
|
sweetliet
|
i prefer d first babe
|
|
|
|
|
|
nich (m)
|
i prefer d first babe
emmmmm. . . what are we looking @? the smile; the face; hairstyle; the dress-sense in the pix referred to; or even their acting skills?
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
bash, u no see as d mouth red, abi u blind like studio?
this tyty you no even get resket for ederly people again
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
show me your id card first
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
NO! This is racism. . . . why me? 
|
|
|
|
|
|
bashy_demy
|
this tyty must really from Niger/Delta but i think we have given your militant amnesty
|
|
|
|
|
|
shayoor (f)
|
i prefer Omotola
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Moved to Celebrity Section 
|
|
|
|
|
|
Missy B (f)
|
Go Uche Darling. 
|
|
|
|
|
|
Godmother (f)
|
Men, you have hit the nail on the head,but since she's not I'll pick Omosexy
|
|
|
|
|
|
THE AMAKA (f)
|
na wa oooo none.
Dakore blows them all out of the water!! she has the realist beauty among all these fake ones. abeg, make them carry go!
|
|
|
|
|
|
donsponky (m)
|
make una no corrupt me with does picx ohh 
|
|
|
|
|
|
muffins (f)
|
None of them, sorry! 
|
|
|
|
|
|
shetani
|
Very unfair
u take Ini buttocks' best picture and then put wowo picture for chioma, i think chioma is the best , i love Uche crazy Dumbo's eyes tough, as for Omosexy make she go sleep, mami pikin whey want pass for young girl!!
|
|
|
|
|
|