|
mamachi
|
footprints in the sand of time are not made by sitting!!
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Ah! Dis life is terrible! Help me pity dis posta
|
|
|
|
|
|
donsponky (m)
|
see your face like person wey mad man slap  @ poster
|
|
|
|
|
|
flexystar (f)
|
wetin be dis, which one u dey wey your topic differ from wetin we see for page u better complete am or move from here
|
|
|
|
|
|