|
lawisong (m)
|
 so some people can finally see the picture? na wa o, i been think sey na only me dey use pentium 9 for naija. baby girl, wetin concern man and fine. abi him wan go beauty contest? na only woman suppose fine o. as for man na him bank account suppose fine and you go see as all the beautiful women including you go dey follow am for yansh like fly wey see shit. Girl my bank account fine well well, infact e dey read in six zeros, so if you dey interested come over and taste the money. i no go yarn again, let money speak on my behalf. 
|
|
|
|
|
|
yorke (m)
|
Na wa o.see as you ulgy.abi na juju u bi?
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
baby girl, wetin concern man and fine. abi him wan go beauty contest? na only woman suppose fine o. as for man na him bank account suppose fine and you go see as all the beautiful women including you go dey follow am for yansh like fly wey see shit. Girl my bank account fine well well, infact e dey read in six zeros, so if you dey interested come over and taste the money. i no go yarn again, let money speak on my behalf.  Really?? thn let m prove dat by u sending m your ATM card serial num. . . i dnt nid d card itself d serial no will do d deal 
|
|
|
|
|
|
keyne (f)
|
Really?? thn let m prove dat by u sending m your ATM card serial num. . . i dnt nid d card itself d serial no will do d deal  lol @poster omo,your picture too bad
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Some people don dey graduate from craze to madness for here and i just hope the talent no last long or else na yaba left dem go end up. Lol
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
U sef wan join que?
|
|
|
|
|
|
|
|
dgreatrock (m)
|
You know say some people madness na graduate kolo
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
U top the list abi?
|
|
|
|
|
|
dgreatrock (m)
|
Me  For where! i no near am talkless of me topping it 
|
|
|
|
|
|
whitesturd (f)
|
N O N S E N S E
U SURE SAY U WELL.
|
|
|
|
|
|
|
|
lawisong (m)
|
Here's is another of my naked picture. This wan fine pass the first one. The naked lady at my right is one of the ladies in nairaland. Infact she is one of the posters in this thread. If i call her name una go suprise. Hahaha, anyway the woman on blue shorts standing behind me happens to be my sugar mummy. If you cant see the picture abeg wait small maybe its still loading, no vex. But all my people wey dey use pentium 9 like me should be able to see it perfectly.
|||||||||||||||||||| 89% loading,
|
|
|
|
|
|
dgreatrock (m)
|
you remind me of Aladdin or what was he called in our reader of primary school 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Candy wnak off 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
abeg carry waka
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
shhh 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
use the chat thread.
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
^^^ shut it
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
see flies for your head
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
d guy no dey baff again na
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Nor be last born him be? 
|
|
|
|
|
|
|
|
dgreatrock (m)
|
Blah! Blah!! Blah!!!
|
|
|
|
|
|
lawisong (m)
|
What is stated on my signature is real. No payment of any kind. See for yourself.[color=][/color]
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
am still waiting o
|
|
|
|
|
|
dgreatrock (m)
|
^^^waiting for who, what???
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
Am waiting to see the good work of nature 
|
|
|
|
|
|