Not Every Oyinbo Sabi English!

Welcome. Please Login, Register, Or Activate! 
type your username and password to login
Date: November 25, 2009, 08:28 PM
432652 members and 299569 Topics
Latest Member: Untoniafrolal
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Jokes Etc (Moderator: dani1luv)  |  Not Every Oyinbo Sabi English!
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Not Every Oyinbo Sabi English!  (Read 334 views)
dgreatrock (m)
Not Every Oyinbo Sabi English!
« on: October 23, 2009, 12:22 PM »

do you agree?
sweetliet
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #1 on: October 23, 2009, 01:06 PM »

agree to what? abeg clear
dgreatrock (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #2 on: October 23, 2009, 01:49 PM »

na wetin you dey yarn?

nobody all these oyinbo them wey sabi talk english!
cutie44
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #3 on: October 23, 2009, 02:09 PM »

Guy your head dey dere.Na 4 mouth dem be oyinbo.
dgreatrock (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #4 on: October 23, 2009, 03:58 PM »

You no know say some of our piple once them see person wey im be from jant na im dey yarn better grammer!
Kunbee
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #5 on: October 23, 2009, 09:46 PM »

 Undecided Undecided Undecided Undecided
bashy_demy
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #6 on: October 23, 2009, 11:31 PM »

you no know say oyinbo dey tabon well well
ajekpaks (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #7 on: October 24, 2009, 03:48 AM »

Quote from: dgreatrock on October 23, 2009, 01:49 PM
na wetin you dey yarn?

nobody all these oyinbo them wey sabi talk english!

no be every naija sabi speak pidgin Lips sealed Lips sealed
dgreatrock (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #8 on: October 24, 2009, 06:11 AM »

we dey try pass these so called oyinbo them Tongue
bashy_demy
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #9 on: October 24, 2009, 06:47 AM »

are you sure
dgreatrock (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #10 on: October 24, 2009, 07:02 AM »

yes and it is true!
dani1luv
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #11 on: October 24, 2009, 12:10 PM »

Stupidity is a disease! Wink
dgreatrock (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #12 on: October 25, 2009, 08:08 PM »

 Embarrassed
tytylayor
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #13 on: October 26, 2009, 08:45 AM »

"wat r u wanting" na one oyinbo tlk dat one for customer care o
dgreatrock (m)
Re: Not Every Oyinbo Sabi English!
« #14 on: October 26, 2009, 05:50 PM »

LMAO
 Poor Guy  Shaky Shaky!  Promo  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 


Sections: Autos/Cars (2) Jobs/Vacancies (2) (3) Career Talk Education General(2) Politics Romance Computers Phones Travel
Sports Fashion Health Religion Celebrities TV/Movies (2) Music/Radio (2) Books Webmasters Programming

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa. See also: Nairalist Classified Ads
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.