|
Iykebaba (m)
|
guys if u need dis just call me on 08068350426 pls dont flash me
|
|
|
|
|
|
yommzie
|
iyko na jux call nw
|
|
|
|
|
|
yommzie
|
shey na were configuration dey
|
|
|
|
|
|
yommzie
|
hw far nw, mi dey wait i beg
|
|
|
|
|
|
yommzie
|
u dey grab my point. make am clare 4 mi I BEG
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
u dey grab my point. make am clare 4 mi I BEG
Haba! Is it not clear enough.
|
|
|
|
|
|
Grizzly (m)
|
Semid see as i dey stalk you. . . Reply my mail abeg. Mtn matter to me pass every oda tin. No dull abeg[color=][/color][color=][/color]
|
|
|
|
|
|
|
|
luv2talk (m)
|
Freedom Never go anywhere b4 lol ems 02,03 and 0 is rocking here lol
|
|
|
|
|
|
mjay (m)
|
MY GUY JUST CHANGE your EMS TO 81.169.137.16 PROT HTTPS CHANGE D PORT OF HTTPS TO 53 NO IP NO PORT IN PROXY SETTING DATS ALL I WILL DEL IT IN 10MIN
thanks guy, that rocks,
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
Grizzly, I don reply your mail. Check your box.
|
|
|
|
|
|
yommzie
|
guys i beg my own no dey open door i beg. make una help me
|
|
|
|
|
|
|
|
agoro2u
|
@all,let b wise ds is fone section nt computer
|
|
|
|
|
|
Genuflect (m)
|
Semid, abeg o. Your guy no mind this freedom stuff. I have the setup and all but I never use am before. By the way, I sent something to your mail. Check it out
|
|
|
|
|
|
|
|
Iykebaba (m)
|
moderator abeg del this topic or mtn go del am by stoping it
|
|
|
|
|
|
oredein
|
its tooo late bro 
|
|
|
|
|
|
lovinboi (m)
|
:opepu, na only ems03 i get plz its slow n breakin, any ip 4 oda ems plz send em to ma email, smogey@gmail.com, n plz guys, lets nt post ip on forums oh, mtn pepu tooo dey do der research man, save, freenet 4 alllllllllll 
|
|
|
|
|
|
glamourtop
|
Can someone in d house help me with freedom stuff right from begining, I need to be connected, thanks calltemmy@hotmail.com
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Iykebaba (m)
|
moderator stop deleting my post pls del this my topic
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Your post was not deleted its only invisible. Only moderators can see it. It most had contained some Spam contents.
|
|
|
|
|
|