|
Pharoh
|
Indisputable  You no lie but we no feel comfortable with all these pikin competing with us na
|
|
|
|
|
|
OYINBOGOJU
|
WETIN MAN GO DO NOW PHARAOH,
NO BE INVISIBLE WORLD WE DEY
|
|
|
|
|
|
Pharoh
|
True talk we get nothing to do, Na them dey almost call the shots now.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Stella N (f)
|
that's how devil want them to behave so they enjoy it not knowing that pr-marital sex is sin.
|
|
|
|
|
|
whitesturd (f)
|
wolexy.wetin now.any problem?why u wan know me?nways how u dey?
|
|
|
|
|
|