|
ceejay80s
|
IMAGINE AS DEM DEY PLAY BALL INSIDE STADIUM,NEPA CARRY LIGHT,REFUREE STOP MATCH,NOT ONCE NOR TWICE,THE SEARCH LIGHT INSIDE STADIUN DIE, ABEG SHEY UNA NO SEE AS EGYPT ORGANISE THEIR OWN? ONLY SOUTH AFRICA ADVERT FOR THE WORLD CUP CLEAN PASS OUR UNDER 17 CAMPAINE,abeg any body with visa to somalia,i no mind to relocate,what a disgrace!!!!!!!!!!!!!!!!!
|