imagine all this forming wey peter & paul dey form say dem dey sell 10million copies of their album in a week,tll me? wetin dem dey use the money do, dem no fit gt thier own house nawa ooooo, recently their landlord gave them quit notice to pack out of his house, they laid insults and abuses on the poor man who was so dissapionted, p square hw culd u guys do dat, adiona gist.com reporting