|
Dunddy (m)
|
using ^r 5 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Jkbond u are bad lol
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
d price of d surgery will depend on d circumference and total surface area of his head
lol 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
U need to go for head reduction surgery son so dat u sef go dey pay same amount others with normal head shape dey pay to Barber
LMAO!!!!! 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
wetin una dey do dis guy nor good o 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
Such is life jor
|
|
|
|
|
|